Main log-dem wey evribodi fit si
Hau e go bi
Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).
- 23:10, 14 June 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Emeka Ike (Created page with "'''Emeka Ike''' (dey bon am 22 March 1967) na Naija aktor. Im bi di speshal ''guest'' in Monrovia wen dem dey opun di niu Sentra for Demokratik Chenj CDC wey hapun inside Liberia.")
- 07:13, 7 May 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Aliyu Abubakar (Created page with "'''Aliyu Mai Sango Abubakar III''' na di pesin wey dem vote mek im bi Senato for Sokoto North said for Sokoto State, Naija, wen di Fourth Naija Ripoblik stat. E join di All 1People’s Party '''Aliyu Mai Sango Abubakar''' na Naija pesin wey pipo ''vote'' mek im bi di sineto wey dey repiset Sokoto North from Sokoto Stet")
- 15:16, 26 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Ogun (#Ogun)
- 15:03, 10 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Emotan (#Emotan)
- 14:39, 10 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Anyanwu (#Anyanwu)
- 14:25, 10 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Amadioha (#Amadioha)
- 14:10, 10 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Ala (Odinala) (#Ala (Odinala))
- 00:26, 10 April 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Ekwensu (#Ekwensu)
- 23:13, 31 March 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Mami Wata (Created page with "'''Mami Wata''', or '''Mammy Water ''' or half wuman-half fish, wey some pipo stil sabi as '''Wota Spirit''', na one goddess wey de di tradishonal tori wey pipo wey kom from west Afrika dey tok about. Pipo wey go skul wel wel tok sey di orijin of di tori start wen Oyinbo pipo kom west Afrika in di 15th senturi. Na di pikshon of oyinbo wey part of di emeji na half wuman-half fish start di tori for west Afrika")
- 19:05, 6 March 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Biawacheeitchist (Created page with "'''Biawacheeitchish''' (dey bon am around 1806 an e kpai in 1854) wey pipo sabi wel wel as '''Wuman Shif''' na one big woriho (fighta) an Lida of ''Crow'' pipo-dem. From di time wey ''Biawecheeitchist'' dey smol, e no like to dey do like wuman. Na evri-tin wey man dey do e wan do.")
- 11:35, 3 March 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Eleanor Hague (#FNFPCM2025)
- 03:16, 17 January 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Christopher Nkunku (Created page with "'''Christopher Alan Nkunku (dem bon 14 November 1997) na French futbola wey dey play hatakin midfida for Chelsea an France Nashona tim.")
- 06:38, 6 January 2025 Biowikician tok tins wey e put created page Anita Ukah (Created page with "'''Anita Ukah''' ( dey bon am 14 August 1995) na Naija wuman wey bi model an bizness wuman. Na Ukah kari fest posishon in di 2018 Edishon of MBGN (most bi-tiful gel in Naijiria). Ukah go repiset Naijiria in di 2018 Miss Wold Kompetishon wey hapun at Sanya Siti Arena in Sanya China. Dat Kompetishon hapun on 8 December 2018. For di 2018 Miss Wold Kompetishon, Ukah de inside di Top 30 gel wey fine pass for di Wold. Wen dem do Big Broda Naija Sisin 9 ''No Loose Guar...")
- 11:16, 5 December 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Afe Babalola (Created page with "'''Afe Babalola''' CON OFR SAN na Naija lorya, an di fonda of Afe Babalola Yunivasiti.")
- 13:02, 19 November 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Emmanuel Iren (Created page with "'''Emmanuel Aniefik Iren''' (dey bon am 18 December 1989) wey pipo sabi wel wel as '''Emmanuel Iren''' na Naija pasito, singa an song-raita. Na im bi di fonda of Selibreshon Chorch Intanashonal (CCI) wey dia head-kwuta dey Legos in Naija.")
- 23:24, 5 November 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Lil Kesh (Created page with "'''Keshiro Ololade''' (dem bon am 17 March 1995) wey pipo no wel wel as '''Lil Kesh''' na Naija rapa, singa, an song-raita. Lil Kesh dey popula afta e sing di song ''Shoki''.")
- 21:22, 25 October 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Bianca Odumegwu-Ojukwu (Created page with "'''Bianca Odumegwu-Ojukwu''' (e papa nem bifor e mari na Onoh, an dem bon am 5 August 1968) na Naija wuman wey bi politishian, lorya, bizness wuman, an pesin wey don win meni beuti fashon awod. Bianca na di wife of Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu wey don kpai. Chukwuemeka Odumegwu Ojukwu na di forma presidor of Biafra. Bianca don kari fest in meni beuti fashon show like: Di Most Beutifu Gel in Naijira (MBGN), Miss Afrika, an Miss Intakotineta. Bia...")
- 23:01, 1 October 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Augustine Eguavoen (Created page with "'''Augustine Owen Eguavoen''' (dem bon am 19 August 1965) na Naija futbol manija an bifor bifor pleya wey don play for Naija nashonal tim. Eguavoen don kosh di Naija nashonal tim for three difren times.")
- 18:47, 5 September 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Kehinde Bankole (Created page with "'''Kehinde Bankoke''' na Naija aktress, model, an pesin wey dey tok for televishon program. Bankole enta entatemet indostrie wen e join for ''Miss Commonwealth Nigeria 2003''. Afta dat kompetishon, Bankole kom join di MBGN 2004. Nollywood give am ''Revelation of the year'' in 2009 at di 2009 Best of Nollywood awod. Bifor Bankole win di awod, e don akt inside Wale Adenuga fim wey di tahitu na Supa Tori")
- 22:42, 12 August 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Mark Angel (Created page with "'''Mark Angel''' (dey bon am 27 May 1991) na Naija pesin wey dey do komedi, dey rait komedi, an dey produs smol smol komedi vidio. Pipo sabi am bikos e dey do smol smol fonni vidio of ''Mark Angel Comedy'' wey we dey see for YouTube. For di komedi vidio, Angel dey yuz e smol pikin like Emanuella Samuel ( 14 years old), Success Madubuike (16 years old). Emanuella Samuel na Angel kosin an Success Madubuike (Anti Success) na e yonga broda or sista bon am.")
- 00:25, 28 June 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Cholera (Created page with "'''Cholera''' na one disis of belle wey one bateriha dey korse. Di nem of di bateriha na ''Vibrio cholerae''. Pesin wey get ''cholera'' fit no show eni sahin sey e get am somtim.")
- 18:05, 17 June 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Chude Jideonwo (Created page with "'''Chude Jideonwo''' (dey bon am 16 March 1985) na Naija pesin wey dey tok for T.V, fim-meka, an pesin wey Sabi yuz intanet do bizness.")
- 00:00, 10 May 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Josh2Funny (Created page with "'''Chibuike Josh Alfred''' (Dem bon am 18 December 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Josh2Funny''' na Naija pesin wey bi komedian, aktor, an muzikshan.")
- 21:36, 7 May 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Wofai Samuel (Created page with "'''Wofai Samuel''' (dey bon am 18 September 1990) na Naija pesin wey de tok for redio, T.V, an Niuz-pepa. ==How e tek start life an go skul== Na for Calabar, wey de Kross Riva Stet dey tek bon Wofai Samuel. Samuel go Fediral Govamet Girls Kolej . E kom go Yunivasiti of Kalaba to go rid Zooloji an Envaromenta Sayensi. Yunivasiti of Kalaba give Samuel e Bashelor of Sayensi Digri (B.Sc) in 2012 wen e finish di ko...")
- 23:26, 29 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Bet9ja (Created page with "'''Bet9ja''' na one online bettin kompini wey pesin fit bet wen sport dey go on. Bet9ja get dia headkwuta for Naija. Dis kompini de onda ''KC Gaming Network Limited'' an na meni pipo from difren kontri dey kontro di kompini. Legos Stet give am pamishon to dey do di gamblin bizines an di kompini fit stil opun shop for oda part of di kontri.")
- 09:35, 29 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Chido Obi (Created page with "'''Chidozie Obi-Martin''' ( dem bon am 29 November 2007) wey pipo sabi wel wel as '''Chido Obi''' na one Denmark futbol playa wey dey play for Arsenal klub. Arsenal futbol klub de play ''Premier League'' in England. Na front im dey play for Arsenal.")
- 18:46, 27 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Ebira People (Created page with "'''Ebira Pipo''' na one tribe in North-Senta in Naija wey get dia kolshora langwej wey dem dey spik by demsef. Pesin fit see Ebira pipo in Kogi Stet an NasarawaStet. Dia langwej bi like ''Nupoid'' one wey dem dey spik for Benue-Congo. Di langwej na part of Niger-Congo langwej famili. Wen dem neva komot Kogi Stet from Kwara Stet, na from Okene Ebira pipo chuz as dia main sentra an na from Okene dem tek dey kontro di Ebira langw...")
- 00:13, 26 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Emeka Ihedioha (Created page with "'''Chukwuemeka Ihedioha''' (dem bon am 24 March 1965) na Naija politishan wey don do govnor of Imo Stet from 2019 go rish 2020. Supreme Kot of ''Nigeria'' komot am as di govno of Imo Stet on 14 January 2020. Di kot kom tok sey na Hope Uzodima wey bi APC kandidet bi di orijinal winna of di 2019 eleshon. Ihedioha na bifor bifor deputi spika of ''House of Representativ of Nigeria'' from 2011 go rish 2015.")
- 16:35, 23 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Tunde Onakoya (Created page with "'''Tunde Onakoya''' (dey bon am 6 October 1994) na Naija pesin wey sabi play ''chess game'' an e sabi tish pipo abaut di game. Na Onakoya bi di fest pesin wey play ''chess game'' for fifti-Eight hours with out restin.")
- 06:09, 9 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Eid al-Fitr (Created page with "'''Eid al-Fitr''' wey bi Holu-dey wey pipo dey yuz finish dia fastin na di fest of di two holu-dey wey muslim dey do. (Di sekond one na Eid al-Adha).Na all di muslim dey selibrate Eid al-Fitr bikos na im dem dey enjoin wen di one month Ramadan fastin don finish. Evri muslim wey dey all part of di wold dey do dis holu-dey. For muslim kalenda, di holu-dey dey hapun on di fest day of ''Shawwai'' if we yuz islamik kalenda check-am. Di date no dey folo di norma moslim kalenda...")
- 16:34, 4 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Wizkid (Created page with "'''Ayodeji Ibrahim Balogun''' (dey bon am 16 July 1990) wey pipo sabi wel wel as '''Wizkid''' na Naija singa an song-raita. Dey bon wizkid for Ojuelegba, Surulere in Legos Stet. Wizkid na one of di singa wey get levu wel wel for Afrobeat muzik. E fit sing afropop, R&B, afrobeat, Regga, dancehall, an pop muzik. Wizkid don dey sing sins e de 11 year old. E don evun rilis one kolaboreshon with e group wen e still dey smol. Di nem of di group dat tim...")
- 22:29, 2 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Kenny Blaq (Created page with "'''Otolorin Kehinde Peter''' ( dey bon am 30 September 1992) wey pipo sabi wel wel as '''Kenny Blaq''' na Naija komedian an singa. Kenny Blaq paform for di 2nd edishon of ''Unlock Naija Independence Selibrashon'', an at di final of ''Afrika Majik Owambe''.")
- 19:35, 2 April 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Terry G (Created page with "'''Gabriel Oche Amanyi''' (dey bon am 17 March 1986) wey pipo sabi wel wel as '''Terry G''' na Naija rappa, singa, song-raita, an rekod produsa. Terry G dey popula bikos of how e dey diress, wetin e dey tok for e muzik an how e luk bi.")
- 23:49, 31 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page The Golden Arm (Created page with "'''The Golden Arm''' na one tradishonal old tori wey de meni kolsho. For meni kolsho, pesin dey hie dis tori from one pesin to anoda, no bi sey dem rait am down for pepa. Na Mark Twain mek ''"The Golden Arm"'' tori popula wel wel an e yuz am tish pipo mentod wey dem fit yuz to tok eni tori. Di tori na abaut one pesin wey get gold arm wey jos kpai. Bikos of sey di dead pesin get gold arm, pipo dey always tiff dis arm. Di pipo wey dey do am wel wel na di dead pes...")
- 23:44, 31 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Concealed Shoe (Created page with " Meni '''Concealed Shoes''' na im pipo don found an bring komot from windo, floor, an seelin of buidin in oyinbo kontri (''Europe''). Pipo stil also see am for plenti ples around di wold. Na dat time wey oyinbo kontri eyes neva too opun wey bi ''"early modern period"'' na im dem dey see dis kind ''concealed shoes''. Brian Hoggard wey bi risasha tok sey, meni aria of a buidin wey dis ''concealed shoes'' de ( inside door, seelin, windo, ontop house) show sey some pipo bil...")
- 01:40, 24 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Juan Tomad (Created page with "'''Juan Tamad''' ( for Fillipi langwej, e mins "Lazy John") na one karata wey de inside Fillipi pipo tradishonal tori an di karata dey lezi. Di tori dey always show am as smol pikin, but for odas tori-dem, e na young man. ==Di tori== Juan Tamad tori na one tori wey tok abaut how e lezi sotey e mumu join am an di tori leta kom bi komedi. For di tori, Juan Tamad si one guava tree wey e fruit don ripe wel wel. Bikos e too lezi to klimb di tree an get di ripe guava, Ju...")
- 23:43, 19 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Parable (Created page with "'''Parable''' na one short tori wey fit tish pesin lesin or prinsipul. ''"Parable"'' dey difren from dos tori wey pipo dey yuz hanima, plant, or odas tin esplen. For "''Parable''", na human bein tori dey de inside am. For parable tori, we dey yuz one karata tek kompiya anoda karata wey we wan tok abaut. Some pipo wey don stodi an sabi di four gospel an di niu testament for bible dey yuz parable for onli di tori wey Jesus tok. Di koko bi sey parable tori still dey wey no...")
- 15:38, 18 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Thurderstone (Created page with "'''Thurderstone''' na one hodin days stone or bone of living tins wey pipo bilif sey e dey protet pesin or buidin from bad tins. Pipo give di stone or bone di nem ''thurderstone '' bikos dem bilif sey na wie tonda hapun dem tek see-am ==European tradishon== Pipo wey kom from Albanian bilif sey ''"thurderstones''" get supa nashoral pawa. Dey bilif sey di pawa kom from wen di light shine afta wey tonda don strike. Meni famili house get ''"thurderstone "'' wey dem dey kip a...")
- 17:11, 15 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Phyllis and Aristotle (Created page with "Di tori of '''Phyllis an Aristotle''' na one tradishonal old tori wey pipo dey tok to fit advais man to dey kia-ful abaut wuman. Phyllis wey bi wuman yuz e fine faze an bodi tek kontro Aristoles to do wetin e want. Aristoles na one Greek filosofi man wey get sense wel wel. ''Phyllis an Aristotle'' tori na one of di popula tori wey show how wuman get pawa rish to fit kontro man. One of di tori vashon wey don tey na di 1220 French vashon '''Lai d'Aristote'''")
- 13:52, 15 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Ghost train (Created page with "For tradishonal tori, '''Ghost train''' na one emajin motor wey dey move wey bi like train. Dis ''"Ghost train"'' dey difren from eni oda tin wey ghost or spirit dey de bikos di one dey waka from one ples to anoda. Na evri wie inside di train you fit see di ghost. ==Wie di tori don rish== Meni ples wey train don dey pass bifor get one or two tori abaut "''Ghost train''". Kontri like Canada, Japan, Sweden, UK, an meni state for USA all get tori wey tok abaut "''Ghost trai...")
- 17:58, 11 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Witch bottle (Created page with "'''Witch boltus''' na one majikal boltus wey pipo bilif sey e fit helep dem fight against witch pipo. Meni histri tori wey dem gada from England an United State tok abaut am. Di fest time wey pipo confab sey dem menshon ''"witch boltus"'' na from 17th -senturi in England")
- 18:17, 5 March 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Talking animal (Created page with "'''hanima wey dey tok''' na eni-hanima weyno bi pesin wey fit tok or do bodi like sey e bi pesin. Meni hanima from difren kind get habiliti to pass mesej as if dey bi pesin. We no fit tok sey dem dey spik human bein langwej bikos wetin di hanima dey tok no get some karata wey human langwej dey get like gramma,")
- 18:22, 26 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Dancing England (Created page with "'''Dancing England'' na one bifor bifor tradishonal dans kompetishon wey pipo fey do for ''"Derby Assembly Room. Di kompetishon start from 1979 an e stop in 1987. Na Phil Heaton an John Shaw form di kompetishon. Di two of dem na memba of di ''Black cap Sword Dancers''. Phil Heaton an John Shaw stil be popula pesin on di "''Nottingham and Derby folk"'' an dans show wey dey hapun in 1970s Dem form ''Dancing England'' bikos dem wan mek pipo kom see di best of tradishona...")
- 23:24, 25 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Social norms (Created page with "'''Sosha norms''' na di norma or standad way pesin sopos dey do wen e de araund pipo. ''Sosha norms'' fit also bi di norma evri-day karata wey pesin dey bihaf wen e de for wie pipo de abi di standad karata wey pipo wan mek pesin bihaf wen e dey araund pipo. Di standad karata fit don bikom "rules'' or ''laws''. ''Sosha norms" get pawa wel wel so tey e fit chenj pipo karata an fit mek niu niu law kom. Meni hoganizashon get meni meni bi-aviho. "Sosha norms" dey difren fro...")
- 21:42, 23 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page World Tales (Created page with "'''World Tales''' wey get di taitu "'''The Extraordinary Coincidence of Stories Told in all Times, in All Places'''" na one buk wey get 65 tradishonal tori wey Idris Shah gada araund di wold. Som tori inside di buk de popula an oda tori inside di buk no too dey popula ==Wetin dey inside di buk== Bifor you rid each tori inside di buk, di pesin wey rait di buk go fest rait smol tin abaut wetin chenj wen dem dey rait am. Di pesin wey rait am go stil tok smol abaut how difre...")
- 00:54, 23 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Foodways (Created page with "For sosha sayensi '''Foodways''' na di difren difren metod wey pipo dey yuz to mek fud an to chop fud. ''"Foodways''" stil inklud how difren kolsho, difren aria, an difren ekomonik dey hafet fud prodoshon an how pipo dey chop food. ''"Foodways''" stil mins how fud tek konet with kolsho, tradishon an histri. ==Wetin foodways min an di histri of am==")
- 23:36, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Storytelling (Created page with "'''To dey tok tori''' na poblik an kolshora tins wey pipo dey do. Sometime, pesin wey dey tok di tori fit kwik kwik join e own tin inside di tori wey e dey tok. Evri kolsho get dia tori wey dem dey tok for entatemet, to tish, to mek pipo no dia histri, an to mek dia pipo bi pesin for sosaeti. Na three tins tori dey always get: how di tori tek hapun, pipo wey tins hapun to inside di tori, an how di pesin wey dey tok di tori tek see am.")
- 19:38, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Silver bullet (Created page with "In tradishonal old tori, a '''Silver bullet''' na one of di instrumet wey fit kil vampaya, witch, or oda livin tins wey no bi human bein. Silver bullet fit stil min wen pesin get simpu ansa to hard problem. One medisin wey bi Penicillin bi silver bullet bikos doktor yuz am tekia of plenti pipo wey get bateria sikness. == How dem dey yuz am for old tradishonal tori== Meni pipo wey dey rait buk tok sey, di hidiya sey bullet wey dem mek with silver fit kil vampaya an witch...")
- 09:00, 9 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Vernacular (Created page with "'''Vanakula''' na norma evri day langwej wey komon ordinari pipo wey pipo bilif sey dem no get mouth dey tok. Some vanakula langwej de for raitin sha. Vanakula langwej de difren from Standard langwej bikos standard langwej dey more arenj, dey organize, an dey haprove by govamet. Meni pipo wey sabi spik vernakula dey do am bikos na di langwej wey dem tek bon dem bi dat.")
- 23:38, 8 February 2024 Biowikician tok tins wey e put created page Evil eye (Created page with "'''Evil eye''' na one bilif wey pipo get sey wen pesin yuz bad belle tek luk you, bad bad tins fit hapun to pesin. Meni times, na jelousi dey korse dis tins. E don tey wey human bein don bilif dis tin. Pipo don put tins like juju for bodi so dat evil eye no go fit hafet dem. Pipo wey dey do risach don find one juju wey pipo dey put for bodi wey e age don pass ova 5,000 years. If 10 pesin for di wold stand togeda, 4 out of dem bilif dis evil eye. Meni kolsho for di wold b...")