Chimamanda Ngozi Adichie

From Wikipedia

Chimamanda Ngozi Adichie ( dey bon am 15 September 1977) na Naija raita wey dey raita smol smol tori buk an novel. One pepa wey get di nem The Times Literary Supplement tok sey Chimamanda na beta raita wey pipo for kontri wey dey spik Inglish like to rid e buk. Di pepa still tok sey pipo for United Stet like e buk wel wel.

Chimamanda don raita meni buk-dem an some of dem na: Purple Hibiscus (2003), Half of a Yellow Sun (2006), an Americanah (2013), We Should All Be Feminists (2014), an Dear Ijeawele, (2017) am Notes on Grief 2021]].