University of Calabar

From Wikipedia

University of Calabar na public school wey dey for Calabar for inside Cross River State. Na one of the school wey Federal government get be di for Naija. Di school na one campus for University of Naija before e con stand on hin own for 1995. Na John Elliot na hin do di design for di school