Super Story

From Wikipedia

Super Story na one Naija television drama wey get difren difren tori wey Wale Adenuga produs.Na from one Magasin wey get di taitu Super Story di tori to mek di T.V drama dey kom from.Wen dey fest stat to dey sho-am for television, na evri Thurday by 8pm pipul dey si di drama for NTA.For now, pipul fit stil si Super Story evri Thurday by 8pm for NTA an WAP TV.Oda kebu netwok go kom kari di drama sho afta NTA an WAP TV don fest sho-am.

Di list of drama wey dey don du[chenj-am | chenj-am for orijin]

Sisin nomba
Taitu
1 Oh Father! Oh Daughter! Templet:Stat date
2 Face of Deceit Templet:Stat date
3 An Eye For An Eye
4 No Pain No Gain
5 The Staff
6 Enough is Enough
7 Daddy’s Girl
8 For The Love Of You
9 The Gods Are Not To Blame
10 The Grasscutter
11 The Last Honour
12 Campus Babes
13 Hot Business
14 One Bad Apple
15 Lion Of Mogun
16 Omoye
17 My Uncle My Friend
18 A New Song
19 Behind The Smile
20 Everything It Takes
21 Because You Loved Me
22 A Blast From The Past
23 Invitation To Thunder
24 Omajuwa
25 Nnenna
26 More Than A Friend
27 Evil Genius
28 The Promise
29 A Night To Remember
30 One Man's Poison
31 Sister Sister
32 Itohan (A Call To Action)
33 Is This Love?
34 Another Chance
35 Jealous Heart
36 Too blind To See
37 Corporate Thieves
38 Rejected Stone
39 Mother From Hell
40 Point & Kill
41 The Other Side

Awods[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Super Story win di Best television series awod for di Nigerian Television Merit Award in 2016.