Okene

From Wikipedia
mountain for Okene

Okene na one town for Kogi stet. Di town dey for di lokal govment wey get di send nem as Okene. Di aria wey di town kova rish 328 km² an pipul wey dey liv there rish 320,260 for 2006 wen dem bi du sensos.

Na 1976 dem kret Okene Lokal Govment from Egbira division, di time wey Olusegun Obasanjo fes be oga presido wen dem reform lokal govment. Dem kom kret Ajaokuta for 1991 an Ogori-Magongo for 1996 lokal govnment from old Okene. Di Okene pipul na Egbira Tao. Di town postal code na di postal code of di aria is 264.[1]

Where Dem See Di Tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. https://web.archive.org/web/20091007011423/http://www.nipost.gov.ng/PostCode.aspx