Josh2Funny
Hau e go bi
Josh2Funny
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Chibuike |
| Fest nem | Alfred |
| Wen dem bon am | 18 December 1990 |
| Ples wey dem bon am | Anambra State |
| Fest langwej | Igbo langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej |
| Wok wey e dey du | comedian, actor, media personality |
| Wie e go skul | Lagos State University of Science and Technology |
| Rilijon | Christianity |
| Hairstyle / hairlength | afro |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | black |
| Color | light skin |
Chibuike Josh Alfred (dem bon am 18 December 1990) wey pipo sabi wel wel as Josh2Funny na Naija pesin wey bi komedian, aktor, an muzikshan.
How e tek start life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for Anambra Stet dey tek bon Josh2Funny on 18 December 1990. Wen e still bi Eight years old, Josh2Funny folo e peret-dem kom Lagos. Pipo sabi Josh2Funny afta di vidio #Don'tLeaveme. Pipo for di wold no Josh2Funny wel wel wen e enta America's Got Talent kompetishon.For di kompetishon, Josh2Funny paformas of #fastest reader.