Terry G
Appearance
Gabriel Oche Amanyi (dey bon am 17 March 1986) wey pipo sabi wel wel as Terry G na Naija rappa, singa, song-raita, an rekod produsa. Terry G dey popula bikos of how e dey diress, wetin e dey tok for e muzik an how e luk bi.
The Punch niuz-pepa kol Terry G di singa wey kraze pass among all di singa wey de. Vanguard an Channels TV sef tok sey na Terry G bi di kraziest muzishan in Naija.
In 2013, Terry G rilis e nomba 4 habom wey e kol "Book of Ginjah".
Tori of e life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for Benue Stet dey bon Terry G. Terry G an e mama get di sem birthday.
=Habom-dem wey e don do
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Free Me
- Ginjah Ur Swaggah (Season 1)
- Terry G.zuz
- Book of Ginjah
=Singu wey e don do
[chenj-am | chenj-am for orijin]- "So high"
- "Run Mad"
- "Testing Microphone"
- "Free Madness"
- "Love Affair"
- "Sexy Lady"
- "Oga"
- "Ora"
- "Baby Don't Go"
- "Furret"
- "Omo Dada"
- "Adura"