ID Cabasa

From Wikipedia
ID Cabasa
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
AliasID Cabasa Chenj-am
Wen dem bon am29 July 1975 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am

Olumide Ogunade (dey bon am 29 July 1975) wey pipo sabi wel wel as ID Cabasa na Naija muzik produsa an singa. Na ID Cabasa bi di fonda of Coded Tunes , one rekod kompini wey Olamide, 9ice, 2Shotz, Reminisce, an Banky W de bifor bifor .

How e tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dey bon ID Cabasa for Legos on 29 July 1975. E na di nomba three pikin of di four pikin-dem wey e peret bon. ID Cabasa don dey sing sins wen e dey smol. E go St. Finbarrs Kolej Akoka. ID Cabasa leta go Legos Stet Yunivasiti wey e tek rid Ekonomik. ID Cabasa do e Masta digree in Manijimet Ekonomik at Legos Stet Yunivasiti. Na 2003 e finish di Yunivasiti. Wen ID Cabasa finish Yunivasiti, e fest wok inside bank but leta enta muzik indostrie