Big Brother Naija

From Wikipedia
Big Brother Naija
television series, television program
Short nameBig brother naija, bbnaija Chenj-am
Named afterBig Brother Chenj-am
Coordinate location8°53′6″N 7°36′9″E Chenj-am
Stai of song abi fimentertainment, reality show, reality television Chenj-am
PresenterOlisa Adibua, Michelle Dede Chenj-am
Original broadcasterAfrica Magic Chenj-am
Country of originNaija Chenj-am
Original language of film or TV showEnglish langwej Chenj-am
Wen e stat5 March 2006 Chenj-am
WinnerKatung Aduwak Chenj-am
Official websitehttp://www.africamagic.tv/bigbrother Chenj-am
Hashtagbbnaija Chenj-am
Map

Big Broda Naija wey bi Big Broda Nigeria na one Naija Televishon live show wey Big Broda Televishon prodoshon dey kontro.

For Big Broda Naija T.V show, dem go pik some pipo wey go enta one big house an dem go dey do tins wey fit mek dem win moni an oda tins. Enibodi wey enta di house go dey do evritin wey e fit do so dat dem no go tel am to pak komot for di house. Na pipo wey dey luk di show for T.V go chuz pesin wey go komot for di house. Di fest time wey dey do Big Broda Naija na from 5 March go rish 4 June 2006. Na Alexander-Forbes kompini helep arrenj di kauntin of pipo wey vote.

Sisin wey dem don do bifor[chenj-am | chenj-am for orijin]

Season Subtitle Date wey e start Final date Days pipo wey folo enta Winna Main presenters Netwok
Big Brother Nigeria 1 None 5 March 2006 4 June 2006 92 14 Katung Aduwak Olisa Adibua
Michelle Dede
M-Net
DStv
Big Brother Naija 2 See Gobbe 22 January 2017 9 April 2017 77 Michael Efe Ejeba Ebuka Obi-Uchendu Africa Magic
DStv
GOtv
Big Brother Naija 3 Double Wahala 28 January 2018 22 April 2018 85 20 Miracle Igbokwe
Big Brother Naija 4 Pepper Dem 30 June 2019 6 October 2019 99 21 Mercy Eke
Big Brother Naija 5 Lockdown 19 July 2020 28 September 2020 71 20 Olamilekan "Laycon" Agbeleshe
Big Brother Naija 6 Shine Ya Eye 24/25 July 2021 3 October 2021 72 26 Hazel Oyeye "Whitemoney" Onou
Big Brother Naija 7 Level Up 23/24 July 2022 2 October 2022 72 28 Ijeoma Josephina "Phyna"
Big Brother Naija 8 All Stars 23 July 2023 TBA TBA TBA TBA