Benue State
Jump to navigation
Jump to search
Benue State na one of di 36 states for Naija and di capital na Makurdi. Di state slogan na "Food Basket of the Nation" and the governor of di state na Samuel Ortom.[1][2] Dem kret the stet for 1976 di time wey Dem kret 12 Stets for naija.Di stet get em nem from di Benue river wey be di nomba 2 river wey laj pas for naija.