9ice
Appearance
9ice
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Alexander Abodore Adegbola |
Alias | Adigun, Bashorun Gaa, Baale, 9ice |
Wen dem bon am | 17 January 1980 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | singa, dansa, pesin wey dey rait song |
Wie e go skul | CMS Grammar School, Lagos |
Wen e stat wok | 2000 |
Instrument | voice |
Stai of song abi fim | hip-hop, Afrobeats, fuji music |
Personal pronoun | L485 |
Alexander Abolore Adegbola Akande (dem bon am for January 17, 1980) wey pipul sabi wel wel as 9ice na Naija singa, dansa an pesin wey dey rait song. Pipul sabi am wel wel as e dey yuz Yoruba langwej tek sing wel an as e stil dey yuz provab tek sing wel.
How im tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]9ice papa get five wife-dem an nine pikin-dem,