Jump to content

Wizkid

From Wikipedia
Wizkid
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejAyo Chenj-am
Orijina nemAyodeji Ibrahim Balogun Chenj-am
Fest nemAyodeji Chenj-am
Famili nemBalogun Chenj-am
Wen dem bon am16 July 1990 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Broda an sista12 Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, pesin wey dey rait song, musician Chenj-am
Wie e go skulLagos State University Chenj-am
Wen e stat wok2001 Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
RilijonCatholicism Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
DiscographyWizkid discography Chenj-am
Stai of song abi fimAfrobeats, dancehall, rhythm and blues Chenj-am
Record labelRCA Records, Starboy Entertainment Chenj-am
Official websitehttps://www.wizkidofficial.com/ Chenj-am
TribeYoruba Langwej Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Ayodeji Ibrahim Balogun (dey bon am 16 July 1990) wey pipo sabi wel wel as Wizkid na Naija singa an song-raita. Dey bon wizkid for Ojuelegba, Surulere in Legos Stet. Wizkid na one of di singa wey get levu wel wel for Afrobeat muzik. E fit sing afropop, R&B, afrobeat, Regga, dancehall, an pop muzik.[1][2]

Wizkid don dey sing sins e de 11 year old. E don evun rilis one kolaboreshon with e group wen e still dey smol. Di nem of di group dat time na "Glorious Five". All of dem wey de di group dey go di sem chorch dat time. In 2009, Wizkid sahin onda Banky W rekod lebel Empire Mates Entertainment (E.M.E). Na one song wey di tahitu bi Holla at your Boy mek wizkid popula wel wel. Dat song bi di fest song for e habom wey e nem Superstar wey kom out in 2011. Oda muzik wey de inside di Superstar habom na: "Tease me/Bad Guys", an "Don't Dull".

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ayodeji Ibrahim Balogun gro up for haus of twelve broda an sista.di mama na Pentecostal Christian an E papa na muslim.Na Ode Grammar School wizkid go.

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. https://www.sunnewsonline.com/wizkid-honoured-by-minnesota-governor-in-u-s/
  2. https://guardian.ng/life/33-things-to-know-about-wizkid-as-he-clocks-33/