Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2024

From Wikipedia

Wuman-dem an Kolsho-dem na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol Wiki Loves Folklore (WLF) wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwie for di wold.

Wen dem go du am[chenj-am for orijin]

1 February 2024 00:01 UTC – 31 March 2024 11:59 UTC

Dis year Wuman-dem an Kolsho-dem go dey abaut Wuman-dem an tori abaut wuman life for inside Wikipedia.

Rul wey dem go folo[chenj-am for orijin]

  • Di atikul wey dem wan stat or rait must get notin les dan 2500 bytes or 250 words.
  • Dem no go yuz komputa translate am enihau.
  • Di atikul go bi di one wey dem mek niu or mek big from 1 February go rich 31 March.
  • Di atikul go bi di one wey de abaut wuman-dem and kolsho-dem.
  • Di atikul go bi di one wey get link to anoda Wikipedia pej.
  • Di atikul no go get kopi-kopi problem an e go show wie dem gada di tori from wel wel.

Prize wey go dey[chenj-am for orijin]

Prize wey go dey for kontributo for evriwie (pesin wey rait pas):

  • 1st prize: – 40,000 NGN
  • 2nd prize: – 30,000 NGN
  • 3rd prize: – 20,000 NGN

Di prize go dey for Gift voucher/coupons

Pesin wey go oganaiz am[chenj-am for orijin]

Pipul wey go joj am[chenj-am for orijin]

Atikul wey wi go rait[chenj-am for orijin]

Serial No. English Title Wikidata Target Title Category
1 An African Night's Entertainment Q108402953 An African Night's Entertainment Category:Folklore
2 Anecdote Q193206 Anecdote Category:Folklore
3 Anton Birlinger Q588335 Anton Birlinger Category:Folklore
4 Apotropaic magic Q620591 Apotropaic magic Category:Folklore
5 Apotropaic mark Q27997159 Apotropaic mark Category:Folklore
6 Applied folklore Q4781598 Applied folklore Category:Folklore
7 Argot Q3462602 Argot Category:Folklore
8 Atsugewi traditional narratives Q4817753 Atsugewi traditional narratives Category:Folklore
9 Automobile folklore Q4826685 Automobile folklore Category:Folklore
10 Backronym Q636300 Backronym Category:Folklore
11 Beast poetry Q4876874 Beast poetry Category:Folklore
12 Bedtime story Q464585 Bedtime story Category:Folklore
13 Black Penny Q118903509 Black Penny Category:Folklore
14 Blason populaire Q3618602 Blason populaire Category:Folklore
15 Blue Whale Challenge Q29055131 Blue Whale Challenge Category:Folklore
16 Buda Q2905079 Buda Category:Folklore
17 Bullroarer Q666971 Bullroarer Category:Folklore
18 Cabinet of Folksongs Q28028168 Cabinet of Folksongs Category:Folklore
19 Cautionary tale Q5054705 Cautionary tale Category:Folklore
20 Childlore Q26227893 Childlore Category:Folklore
21 Chimariko traditional narratives Q5099307 Chimariko traditional narratives Category:Folklore
22 Common sense Q332880 Common sense Category:Folklore
23 Comprachicos Q2011029 Comprachicos Category:Folklore
24 Concealed shoes Q5158282 Concealed shoes Category:Folklore
25 Conception dreams Q5158420 Conception dreams Category:Folklore
26 Cooties Q3847695 Cooties Category:Folklore
27 Cuento Q5192593 Cuento Category:Folklore
28 Cultureme Q17254868 Cultureme Category:Folklore
29 Cumulative tale Q4504462 Cumulative tale Category:Folklore
30 Dahomey Amazons Q1993380 Dahomey Amazons Category:Folklore
31 Dancing England Q24949790 Dancing England Category:Folklore
32 Debtera Q796790 Debtera Category:Folklore
33 Dodo Soomro's Death Q118898765 Dodo Soomro's Death Category:Folklore
34 Emic and etic Q1337916 Emic and etic Category:Folklore
35 English folklore Q641031 English folklore Category:Folklore
36 Epic Laws of Folk Narrative Q17769723 Epic Laws of Folk Narrative Category:Folklore
37 Ethur None Ethur Category:Folklore
38 Evil eye Q1020115 Evil eye Category:Folklore
39 Fable Q693 Fable Category:Folklore
40 Fair Charlotte Q5429769 Fair Charlotte Category:Folklore
41 Fairy tale Q699 Fairy tale Category:Folklore
42 Fairy-lock Q5430937 Fairy-lock Category:Folklore
43 False etymology Q17013103 False etymology Category:Folklore
44 Family folklore Q24906040 Family folklore Category:Folklore
45 Fasting spittle Q7578319 Fasting spittle Category:Folklore
46 Faxlore Q15730468 Faxlore Category:Folklore
47 Festivals Q5445828 Festivals Category:Folklore
48 Folk belief Q28401154 Folk belief Category:Folklore
49 Folk etymology Q109964 Folk etymology Category:Folklore
50 Folk horror Q118141790 Folk horror Category:Folklore
51 Folk memory Q5464470 Folk memory Category:Folklore
52 Folk theory of democracy Q39047127 Folk theory of democracy Category:Folklore
53 Folklore Q36192 Folklore Category:Folklore
54 Foodways Q5465576 Foodways Category:Folklore
55 French folklore Q12231033 French folklore Category:Folklore
56 Gargee'an Q4115884 Gargee'an Category:Folklore
57 Geniscus Q5533207 Geniscus Category:Folklore
58 Ghost story Q1519335 Ghost story Category:Folklore
59 Ghost train Q3998290 Ghost train Category:Folklore
60 Ghostlore Q55612627 Ghostlore Category:Folklore
61 Gimara None Gimara Category:Folklore
62 Grotesque Q218248 Grotesque Category:Folklore
63 Grotto Q1131329 Grotto Category:Folklore
64 Here be dragons Q1570558 Here be dragons Category:Folklore
65 Incest in folklore and mythology Q6014331 Incest in folklore and mythology Category:Folklore
66 Indigenous astronomy Q117468640 Indigenous astronomy Category:Folklore
67 Juan Tamad Q6301054 Juan Tamad Category:Folklore
68 Lai Khutshangbi Q108086850 Lai Khutshangbi Category:Folklore
69 Legend Q44342 Legend Category:Folklore
70 List of world folk-epics Q773076 List of world folk-epics Category:Folklore
71 Lover's Leap Q6692322 Lover's Leap Category:Folklore
72 Luminous gemstones Q65117076 Luminous gemstones Category:Folklore
73 Magonia Q556929 Magonia Category:Folklore
74 Man-eating plant Q639891 Man-eating plant Category:Folklore
75 Manasology Q18401756 Manasology Category:Folklore
76 Manchester Pusher Q122699556 Manchester Pusher Category:Folklore
77 Maternal impression Q6786627 Maternal impression Category:Folklore
78 Mexican-American folklore Q60792105 Mexican-American folklore Category:Folklore
79 Miraculous births Q490846 Miraculous births Category:Folklore
80 Miyoshi Mononoke Museum Q106678254 Miyoshi Mononoke Museum Category:Folklore
81 Monster Q276453 Monster Category:Folklore
82 Mooncalf Q266619 Mooncalf Category:Folklore
83 Mores Q1115221 Mores Category:Folklore
84 Mărțișor Q1212214 Mărțișor Category:Folklore
85 Nasalo Q104383918 Nasalo Category:Folklore
86 Ohlone traditional narratives Q17090811 Ohlone traditional narratives Category:Folklore
87 Onomastics Q175156 Onomastics Category:Folklore
88 Origin stories of the Goths Q96397722 Origin stories of the Goths Category:Folklore
89 Origo gentis Q2030803 Origo gentis Category:Folklore
90 Parable Q208555 Parable Category:Folklore
91 Parzenica Q7141421 Parzenica Category:Folklore
92 Pecong Q7158773 Pecong Category:Folklore
93 Phyllis and Aristotle Q175152 Phyllis and Aristotle Category:Folklore
94 Pleiades in folklore and literature Q3437924 Pleiades in folklore and literature Category:Folklore
95 Polly Bartlett Q117353897 Polly Bartlett Category:Folklore
96 Preternatural Q7242130 Preternatural Category:Folklore
97 Princess and dragon Q7244877 Princess and dragon Category:Folklore
98 Public folklore Q7257742 Public folklore Category:Folklore
99 Rabbits and hares in art Q1571213 Rabbits and hares in art Category:Folklore
100 Rai Ahmad Khan Kharal Q760001 Rai Ahmad Khan Kharal Category:Folklore
101 Raining cats and dogs Q32135131 Raining cats and dogs Category:Folklore
102 Rash promise Q7294765 Rash promise Category:Folklore
103 Ratoncito Pérez Q17086640 Ratoncito Pérez Category:Folklore
104 Riddle-tale Q49000714 Riddle-tale Category:Folklore
105 Sacamantecas Q17087111 Sacamantecas Category:Folklore
106 Sailors' superstitions Q1737969 Sailors' superstitions Category:Folklore
107 Seventh son of a seventh son Q3647714 Seventh son of a seventh son Category:Folklore
108 Shaggy dog story Q357023 Shaggy dog story Category:Folklore
109 Sila Q9336871 Sila Category:Folklore
110 Silver bullet Q841402 Silver bullet Category:Folklore
111 Simpleton Q4170938 Simpleton Category:Folklore
112 Sin-eater Q1076264 Sin-eater Category:Folklore
113 Skipping-rope rhyme Q7535807 Skipping-rope rhyme Category:Folklore
114 Snake wine Q1255155 Snake wine Category:Folklore
115 So None So Category:Folklore
116 Social norm Q205665 Social norm Category:Folklore
117 Solunar theory Q814960 Solunar theory Category:Folklore
118 Spectrophilia Q7575254 Spectrophilia Category:Folklore
119 Star lore Q7601229 Star lore Category:Folklore
120 Stone Soup Q2439238 Stone Soup Category:Folklore
121 Storytelling Q8818611 Storytelling Category:Folklore
122 Talking animal Q2380428 Talking animal Category:Folklore
123 Talking animals in fiction Q7679853 Talking animals in fiction Category:Folklore
124 Taper burn mark Q41319563 Taper burn mark Category:Folklore
125 Tempestarii Q7698374 Tempestarii Category:Folklore
126 The Bird Lover Q7718057 The Bird Lover Category:Folklore
127 The Book of Alley Q7719190 The Book of Alley Category:Folklore
128 The Brahmin and the Mongoose Q7719799 The Brahmin and the Mongoose Category:Folklore
129 The Golden Arm Q7736994 The Golden Arm Category:Folklore
130 The Honest Woodcutter Q3220700 The Honest Woodcutter Category:Folklore
131 The Snow-child Q7765013 The Snow-child Category:Folklore
132 The Spitting Image Q7765964 The Spitting Image Category:Folklore
133 The Weasel and Aphrodite Q116257400 The Weasel and Aphrodite Category:Folklore
134 The law of conservation of misery Q7777048 The law of conservation of misery Category:Folklore
135 Thunderstone Q2599090 Thunderstone Category:Folklore
136 Toadstone Q3002139 Toadstone Category:Folklore
137 Vagina dentata Q1123830 Vagina dentata Category:Folklore
138 Vernacular Q1036511 Vernacular Category:Folklore
139 Vernacular architecture Q8224566 Vernacular architecture Category:Folklore
140 Vernacular geography Q7921929 Vernacular geography Category:Folklore
141 Vjesci Q17097945 Vjesci Category:Folklore
142 Washoe traditional narratives Q7972624 Washoe traditional narratives Category:Folklore
143 Wellerman Q104837613 Wellerman Category:Folklore
144 Will-o'-the-wisp Q160569 Will-o'-the-wisp Category:Folklore
145 William Crooke bibliography Q16385368 William Crooke bibliography Category:Folklore
146 Wise Old Man and Wise Old Woman Q8027458 Wise Old Man and Wise Old Woman Category:Folklore
147 Wise old man Q2349934 Wise old man Category:Folklore
148 Wistman's Wood Q3569474 Wistman's Wood Category:Folklore
149 Witch bottle Q1616764 Witch bottle Category:Folklore
150 Women warriors in literature and culture Q1649033 Women warriors in literature and culture Category:Folklore
151 World Tales Q8036286 World Tales Category:Folklore