Anton Birlinger

From Wikipedia
Anton Birlinger
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromGermany Chenj-am
Fest nemAnton Chenj-am
Famili nemBirlinger Chenj-am
Wen dem bon am14 January 1834 Chenj-am
Ples wey dem bon amWurmlingen Chenj-am
Wen e kpai15 June 1891 Chenj-am
Place of deathBonn Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokGerman Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokGerman Chenj-am
Wok wey e dey duphilologist, germanist, theologian Chenj-am
Wu e dey wok forUniversity of Bonn Chenj-am
RilijonCatholic Church Chenj-am
Memba ofBonner Wingolf Chenj-am

Anthon Birlinger (dem bon am on 14 January 1834 insaid Wumilengen wey dey klose wit Rotternburg am Neckar - 15 June 1891 for Bon) na German Catholic theologian an Germanist.

Life an wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Belinger stodi Catholic theology an German stodies at di University of Tübingen fom 1854 rish 1858. E kon go Rottenburg Seminary an dey ordained am in 1859. Insaid 1861, e go Munich, to go kotiniu im German stodies wit Alois Josef Vollmer (1803 rish 1876). Pipu sabi am wel wit di kain wey e dey uze wods, an hau e dey rait an tok, e du dishonary for buk wey dey abaut kolsho an hau pipu dey du. Di kain stodi wey e du na to chek wetin Rome dey tok abaut kolsho (Ignaz von Döllinger, Johann Nepomuk Huber, Johann Friedrich, Jakob Frohschammer and Joseph Anton Messmer).

Smol taim wen dem luz war wey dem faight wit Prussia, Berlinger go fom Munich to di Universiti of Breslau, wai dem don put som professor mek dem chek oda tori abaut kolsho, wey plenti pipu ci as wey no lik Roman Catholicism, Johann Anton Theiner (1799–1860) bi one of di pesin wey dem sabi pas as pesin wey no tu lik Roma an som oda pipu lik Joseph Hubert Reinkens and Johann Baptist Baltzer.

University and riligion pipu kon dey difren, German pipu wan Demokracy an mek pesin dey free fom religion (Melchior von Diepenbrock), dis professors no wan tek skul freedom. Berlinger kon dey du wok on top provab, Karl Simrock, wey dey Universiti of Bonn. Afta e ask dem to join d for Bonn insaid 1869 rish 1872 e kon bi ogbonge professor for German Philosophy.

Im wit Simrock an Franz Peter Knoodt wok togeda to chenj tins abaut Catholic Church. E sopot di Bonn theology profesor Franz Heinrich Reusech an Joseph Langen, wey komot for di plez bikos of govmet lor, an as preist wey e bi, e folo pipu we folo du "Old Catholic Movement". On 4 June 1873, e dey wit som oda 29 pipu wey wan bi bishop. Im sekond wey wan bi Joseph Hubert Reinkens, enta, e kon go Bonn, wey kon bi niu bishopric. Afta di chorh don gro wel wel, e komot for im post as preistly Minista insaid di Old chorch. Berlinger go back to Rome on top bed wey e kpai ontop, as August Franzen tek repot am.

Berlinger wok dey for langwej an no dey gree for som tins, insaid kolsho histri, medika histri in 1882 e wok insaid Alemannia wey som dey cal Alsatian pharmacopoeia (Strasbourg, around 1400),[2][3] na wok wey dem gada fom oda plez, lika di Arzneibuch of Ortolf von Baierland), lokal history, but wit research of tins wey no hapun.

Insaid Berlin-Spandau, dem leta n road afta am, the Birlingerweg.