Evri poblik log-dem
Appearance
Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).
- 03:09, 18 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Ja Morant (Created page with "'''Temetrius Jamel "Ja" Morant''' (dem bon am on August 10 1999) na America ogbonge basketball playa wet dey pley for Memphis Grizzlies of di Nashonal Basketball Association (NBA). E pley College basketball for di Murray Stet Racer. Dem selet Morant fom di Grizzlies wit sekond overall pick of 2019 NBA Draft, an an im bi NBA Rookie of di Year in 2020. In 2022, na im bi di fest NBA All Star Game as starter. Afta di game finish dat season, na Morant win di NBA Most I...")
- 07:47, 17 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Samuel Nwajagu Chinamerem (Created page with "'''Samuel Nwajagu Chinemerem''' (dem bon am on August 15 1999) na Naija pesin wey bi software engineer an model. For December 14 2024, e stan for Nigeria insaid 2024 international 2024, na im win Mister International of 2024. <ref> [https://guardian.ng/life/7-quick-facts-about-nwajagu-samuel-mister-international-2024/ 7 QUICK FACTS ABOUT NWAJAGU SAMUEL, MISTER INTERNATIONAL 2024], Guardian Newspaper, 15 December 2024.</ref> ==How e tek stat life== Dem bon am on...")
- 08:18, 16 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Kate Scott (Created page with "Kate Scott (née Giles, formerly Abdo; dem bon am on 8 September 1981) na British sports broadcaster wey dey wok for CBS Sports. Plenti pipu sabi am bikos of di kain way shi dey kova associashon futbol, shi don annous for UEFA Champions League sins August 2020. Shi don wok for plenti kontri lik; United Kingdom, Spain, France, Germany, an di United State. ==How shi stat life== Dem bon am for Manchester, Na Christ the King Sku, Manchester, an Withington Girls' Skul,...")
- 13:35, 12 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Halima Abubakar (Created page with "Halima Abubakar (dem bon am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem bon Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise...")
- 11:03, 9 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Max Verstappen (Created page with "'''Max Emilian Verstappen''' (dem bon am on 30 September 1997) na Dutch an Belgian racin driva, wey dey run onda Dutch flag for Formula one for Red Bull Racin. Verstappen don win four formula one Wod Driva's championship , wey e win folo dia sef fom 2021 rish 2024 wit Red Bull, an e don win 63 Grands Prix for 10 seasons. Dem bon am for Hasselt an e gro for Maaseik, Verstappen na pikin of bifor bifor Dutch Formula one driva Jos Verstappen an Belgian forma kart race...")
- 22:22, 7 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page 2017 - 2018 PGA Tours (Created page with "==2017 -2018 PGA Tour== Di 2017 -18 PGA tour na di 103rd season of di PGA Tour, na di professional tour insaid United States. Na di 50th season sins dem komot am fom PGA of America di 12th edishon of di FedEx kop. ==Schedule== Di teble na di ofishal lists of events for 2017–18 season.<ref>{{cite web |url=https://www.pgatour.com/schedule/2018 |title=2017–18 Tournament schedule |publisher=PGA Tour |access-date=24 October 2023}}</ref><ref>{{cite web |url=https://www....")
- 11:24, 4 December 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Ugoccie (Created page with "'''Favour Ugochi Anosike''' (dem bon am on 6 March 1997) wey plenti pipu sabi as Ugoccie, na Naija singa, songraita, rapper an vois ova artiste. Na im hit song "Do You Really Like Me"? dem uze sabi am wel wel. Di song popula wel wel for TikTok, na bikos of ndi song Dem norminee am for The Headies 2022 as Rookie of di Year. ==How shi stat life== Dem bon Favour Ugochi for Abia Stet on 6 March 1997. Na fom Igbo traib shi bi. Na im papa mama train am wit im oda sistas....")
- 02:03, 30 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put deleted page Afrikan Amɛrikin dɛn (Spam: content was: "Bɔku pan di Afrikan Amɛrikin dɛn na d)
- 01:58, 30 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Qudus Onikeku (Created page with "'''Qudus Onikeku''' na Naija dansa an parforma wey som Sabi as komplete artist. Di kain way Qudus dey dans don mek plenti pipu kopi im dans stai. E dey insaid di three pipu Dem kol fom Nigeria for di 2017 Venice Biennale. ==How e tek stat life an wok== Onikeku stey for France bifor e kom Legos to stat Q Dance Kompini an Dance Gathering Legos. E don du plenti lokal an intanashonal shos, ''We Almost forget'' wey dem sho for Legos an Berlin sef dey insaid. ==Som of e wo...")
- 17:36, 24 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2025 (Created page with "750px|center|frameless '''Wuman-dem an Kolsho-dem''' na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol '''Wiki Loves Folklore (WLF)''' wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwi...")
- 06:02, 23 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Grace Alache Jerry (Created page with "'''Grace Anache Jerry''' na pesin wey dey faight for pipu wey get disabilities for Naija, faight for pipu raight, singa an musiksian, an na Shi win Miss Wheelchair Nigeria. Na Jerry bi exekutiv diarekto of Inclusive Friends Association. Shi don pafom for local an intanashonal. Na dey insaid 2015 Mandella Washington Fellow an e dey insaid pipu wey bifor bifor United States of America President Obama honor. ==Wia dem gada tori== 1.[https://presidentialprecinct.org/npr-pr...")
- 04:13, 21 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Kema Chikwe (Created page with "'''Kemafo Nonyerem "Kema" Chikwe''' na di Naija forma Federal minister of Aviation. Na shi bi di Nashonal wuman leader of Naija politika parti of di People's Democratic Parti (PDP). ==Skul== Chikwe stat skul wen shi dey five years old foir Aba wey kon bi Abia nau. Na French shi go stodi for Advanced Teachers, College, Owerri. Shi kon go Queens College of di City Universiti of New York wia shi get digre in French. Shi get doctorate fom di Universiti of Nigeria, Nsukka, i...")
- 22:23, 18 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Taoreed Lagbaja (Created page with "'''Taoreed Abodun Lagbaja''' (28 February 1968 - 5 November 2024) na Naija Liuterant general wey don sarf as Chief of Army Staff of Nigeria fom June 2023 rish November 2024. Na im President Bola Tinubu tek chenj Faruk Yahaya, wey bi forma Naija Liuterant general. ==How e stat life== Na for Ilobu wey dey Irepodun, wey bi Osun Stet nau dem bon Lagbaja on 28 February 1968. E uze plenti years for Osogbo wia e go St Charles Grammar School an Lokal Authority Teachers C...")
- 00:44, 5 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Jide Awobona (Created page with "'''Babajide Saheed "Jide" Awobona''' (dem bon am on 9 February 1985) na Naija aktor, e dey rait fim an fimmeka. Dem bon for Lagos but na Ogun Stet e kom fom. Plenti pipu sabi am bikos of di kain way e akt for Jenifa's Diary. ==How e tek stat life== Dem bon Jide Awobona for Legos Stet, Nigeria. Di stet wey e kom fom na Ogun Stet, Nigeria. ==Edukeshon== Jide Awobona go Wesley Memorial Primari Skul wey dey Legos for im primari edukeshon. E go Amuwo Odofin S...")
- 00:08, 5 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put deleted page Nabil Na'eem (Spam: content was: "Nabeel Naeem Abdul Fattah[1] (e ɗemngal Arab: نبيل نعيم عبد الفتاح) ko sosɗo lannda Jihaadi Demokaraasi[2] kadi ko o balloowo Asharq Al-Awsat.[3] Ko kanko kadi woni hooreejo Jihaadi Lislaam Ejipt gila 1988 haa 1992.[1] He was arrested by Egypt in 1991 and not released until the 2011 Egyptian revolution. He and Ismail Nasr wrote up a document abandoning viol...", and the only contributor was "Galadim" (talk))
- 08:17, 2 November 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Nana Shettima (Created page with "'''Nana Shettima''' na Naija sekond woman sins 2023, na im mari Naija sekond pesin Kashim Shettima. Na shi bi di numba one pesin for Borno Stet fom 2011 rish 2019 wen im hosband na Govnor. Na shi bi CEO of SWOT foundation an Model Orphanage Integrated School, Maiduguri. ==Hau shi tek stat life== Nana Usman Akali wey dem bon in 1975 insaid Kano Stet|Kano State an na Kanuri pesin. Shi mari Kashim Shettima in 1998 an dey get three pikin togeda. Shi go Universiti o...")
- 17:39, 13 October 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Skales (Created page with "'''Raoul John Njeng-Njeng''' (Dem bon am on 1 April 1991), dem sabi am for e wok as '''Skales''', na Naija rapper an songraita. E kom Legos kon saign for Empire Mates Entertainment (EME) rekod label in 2009. Insaid 2000, e stat to dey rait songs rap songs for Kaduna, Nigeria. Na insaid 2007 an 2008, e travu go Jos to go wok wit Jesee Jagz an Jeremiah Gyang. Insaid 2008, e enta di Zain Tru Search Kompetishon an na im win di North Centra region own. Song wey e fe...")
- 12:15, 9 October 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Kellyrae (Created page with "'''Kingsley Oritsetimeyin Sule''' (Dem bon am on September 29, 1991), wey plenti pipu sabi as '''Kellyrae''' na Naija singa an winna of ''Big Brother Naija Season 9''. ==How e tek stat life== Kellyrae na fom Delta Stet an na Urhobo pesin. Dem bon am an e gro for Warri, na for dia e du primari an sekondri edukeshon. Afta e finish sekondri skul e go Delta Stet Universiti wia dey Abraka, na for d skul e stodi musik. ==How e tek wok== '''Musik Wok''' Kellyrae rilis...")
- 06:06, 8 October 2024 Jonywikis tok tins wey e put moved page Mojeed to Majeed without leaving a redirect
- 05:59, 8 October 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Mojeed (Created page with "'''Ekeh Chiaka Joseph''' (dem bon am on November 28) dem sabi am for im wok as '''Majeed''', na Naija afropop singa an song raita wey Dem saign to Dream Empire Music. Na "Yawa no dey End" song, wey e rilis in 2022, dem uze sabi am wel wel an na one of im single of extended pley ''Bitter Leaf'' songs. On 29 April 2022, e rilis niu version of "Yawa No Dey End", wey e du wit Joeboy. E dey insaid 10 niu Afrika singa wey pipu sopos no by Audiomack. Afta e pas 1 million...")
- 22:06, 24 September 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Chet Anekwe (Created page with "'''Chet Anekwe''' na aktor wey don bon for Naija an gro for New York City. E don wok insaid Hollywood Nollywood an di New York Theatre. ==Filmography== {| class="wikitable sortable" |- ! Year ! Title ! Role ! class="unsortable" | Notes |- |2001 | ''Sheena'' | Karnivan | Episode: "Tyler Returns" |- |rowspan="2"|2004 | ''Shpionskie igry: Nelegal'' | | |- | ''Dream Job'' | Himself | TV series |- |rowspan="2"|2006 | ''Phat Girlz'' | Flirty Nigerian Man | |- |...")
- 13:46, 23 September 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Monday Okphebholo (Created page with "Monday Okphebholo (dem bon am on 29 August 1970), na Naija biznesman an politishan wey don sarf as di senator wey dey stan for Edo Central senatorial district sins 2023. Na im bi di Govnor wey dem elect for Edo Stet. ==How e tek stat life an edukeshon== Dem bon Okphebholo on 29 August 1970 in Udomi- Kommunity of Irrua. Okphebholo go Udomi Kommuniti Primari Skul an Ujabhole Kommuniti Sekondri Skul, dia two dey Uwesan Irrua, Esan Centra LGA. E finish im sekondri...")
- 10:58, 18 September 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Charles Soludo (Created page with "'''Charles Chukwuma Soludo''' CFR (dem bon am on 28 July 1960) na Naija politishan, banka, an ekonomist wey sarf as di fifth govnor of Anambra Stet sins March 2022. Na forma Govnor an chairman of di board of diarekto of di Centra Bank of Nigeria. Na on di 29 May 2004, dem apoint am as bank govnor, e dey insaid President Muhammadu Buhari Presidenshal Ekonomik Advisory Committee. ==Im pasonal life== Dem bon Charles Chukwuma Soludo insaid di famili of Pa Simeon So...")
- 07:14, 8 September 2024 Jonywikis tok tins wey e put deleted page Dandy Jackson Chukwudi (Spam: content was: "{{databox}} '''Dandy Jackson Chukwudi''' wey plenti pipul dey kol '''Dandy Jackson''' na one Naija pesin wey dey rait Novel an shot shot tori-dem. E join bodi tek stat bifor bifor InstaNovella. ThisDay tok sey im bi pesin wey dey rait buk wey sabi hau to join tins wey dey hapun for awa taim wit tins wey e juz tink for im brain an e go stil manej do am wey di tori go swit an pipul wey dey rid di buk go enjoi wetin dem dey rid. Im Laif an im Wok. Dandy na one Naija pesin...)
- 15:50, 3 September 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Rexxie (Created page with "'''Ezeh Chisom Faith''' (dem bon am on 10 November 1994), dem sabi am for im wok as '''Rexxie''', na Naija rekod produsa, DJ an songraita. Na Zanku sound wey e du an as e tek produs for Naira Marley, mek plenti pipu sabi am wel wel. ==How e stat life an edukeshon== Dem bon Rexxie for Legos Stet, southern region of Nigeria. Rexxie stat skul for Abuja an Legos wia e tek gro, e go Yaba College of Teknologi an finish fom Tai Solarin Universiti of Edukeshon. Na...")
- 20:21, 30 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page TG Omori (Created page with "'''ThankGod Omori Jesam''' (dem bon am on 8 June 1995) dem sabi am for im wok as '''TG Omori''' or '''Boy Director''', na Naija muzik diarekto an sabi how to yuz camera wel wel. ==How e tek stat life== '''ThankGod Omori Henry''' kom fom Cross-River Stet for Naija. Na Agungi, Legos Stet e tek gro. E stat to dey diaret sins wen e don dey 15 years old. Omori stat to dey mek video wen e dey 16 years old, but e stat am as wok wen e dey 20 afta e finish fom PEFTI Film In...")
- 13:42, 29 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put moved page Isa Hayatou to Issa Hayatou (Misspelled title)
- 13:40, 29 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Isa Hayatou (Created page with "Isa Hayatou (dem bon am on 9 August 1946 - e kpai on 8 August 2024) na Cameroonian wey sabi sport mata wel wel, an e dey du sport sef. Plenti pipu sabi am wen e dey sarf as president of Confederation of Africa Football (CAF) insaid 1988 an 2017. E don sarf as aktin FIFA president til 26 February 2016 as di bifor bifor president get ban for futbol mata an e komot for ofis. In 2022, e trai enta as president of FIFA, e no enta na Sepp Blatter enta as FIFA president....")
- 06:49, 26 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Seyi Edun (Created page with "Seyi Edun wey plenti pipu sabi as Eja nla na Naija aktres an fim produsa. Dem sabi am wel wel afta shi du Eja nla fim, an na shi bi '''Adeniyi Johnson''' waif. ==How shi stat life an edukeshon== Seyi Edun na fom Ayetoro Egbado wey dey Ogun Stet. Shi du primari an sekondri skul edukeshon for Tunyo Nursery an Primari Skul an Anglican Girls Grammar Skul wey dey Surulere, Legos . Insaid 2011, shi kolet digre fom Obafemi Awolowo Universiti. ==Pasonal life== Seyi Edun mari Ad...")
- 11:53, 24 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Charles Udoh (Created page with "'''Charles Udoh''' dey sarf as Kommishona for Information an Strategy insaid Akwa Ibom Stet, Nigeria. On 1 December 2016, dem apoint am as Kommishona for Information an Strategy by Govnor Udom Emmanuel. ==Im pasonal life== Charles Udoh go Diamond Hill Primari Skul, Calabar an e go West Afrika People's Institute, Calabar bifor e muv go Akwa Ibom Stet to go len for Universiti of Uyo an Skul of Art an Science. ==How e tek wok== Udoh stat wok as pesin wey dey train pi...")
- 10:29, 23 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Kudirat Kekere-Ekun (Created page with "'''Kudirat Motonmori Olatokunbo''' CFR(dem bon am on May 1958), plenti sabi am as Kudirat Kekere-Ekun, na Naija pesin wey sabi lor wel wel an jostis of di Supreme Court of Nigeri wey don sarf as di Chief Jostis of Nigeria sins 22 August 2024. Na shi dey as Chief Jostis of Nigeria afta Cheif Jostis Olukayode Ariwoola. ==How e stat life an edukeshon== Dem bon Kekere Ekun for London, United Kingdom on 7 May 1958. In 1980, shi kolet bachelor's digre in Lor fom d...")
- 11:09, 21 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Oluwafemi Ajilore (Created page with "'''Ebenezer Oluwafemi Ajilore''' (dem bon am on 18 January 1985), dem stil sabi am as '''Femi''', na bifor bifor Naija playa wey dey pley as midfielder. E get Ghanian passport. Femi dey pley as Centra difensiv midfielder for im klob. E don pley for Nigerian U-23 nashonal team bifor insaid di 2008 Beijing an win silver medal. E fest pley for Nigeria Supa Eagles wen dey pley wit Columbia on 19 November 2008. E dey insaid playas wey cost pas for Dutch said FC Groni...")
- 16:14, 20 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Aminu Waziri Tambuwal (Created page with "'''Aminu Waziri Tambuwal''' (dem bon am on January 1966) na Naija lorya an politishan wey don sarf as Senato for Sokoto Sauth in 2023. E don sarf as Sokoto Stet Govnor don 2015 rish 2023. Na memba of People's Demokratic Parti, an e don sarf as di 12th Spika of di Hauz of Representatives of Nigeria fom 2011 rish 2015. E don sarf as Sokoto Stet Govnor don 2015 rish 2023. Na memba of People's Demokratic Parti, an e don sarf as di 12th Spika of di Hauz of Representatives...")
- 06:43, 19 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Harrysong (Created page with "'''Harrison Tare Okiri''', wey plenti pipu sabi for im wok as '''Harrysong''', na Naija singa, song raita an e sabi uze instrumet sing e popula wel wel afta e sing for Nelson Mandela wen e kpai. Na Harrysong win Headies "Most Downloaded Callertune Award" 2013. Dem bon Harrysong for warri, Delta Stet, Nigeria to mama an papa wey bi Ijaw, e leta kom Legos in 2007 afta e don yuz som taim for Port Harcourt. Bifor e sign for QuestionsMark Entertainment, Harrysong dey...")
- 07:43, 17 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Peruzzi (Created page with "'''Tobechukwu Victor Okon''' (dem bon am on 5 December 1989) wey plenti pipu sabi am as Peruzzi, na Naija singa. E stat rekodin musik afta e wok wit Rodney malice wen e dey seven years old. Peruzzi na konfam memba of di 30 Billion Gang (30BG), wey bi rekod label wey get Blacktycoon, Tunegee an B-Red. Peruzzi folo 2Baba sing Amaka song. ==Im wok== Peruzzi stat im musik wok wit Golden Boy rekods in 2016, bifor Davido sign am to Davido Music World in 2018. Peruzzi's...")
- 07:22, 17 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Yuza tok abaut am:AKA024 (Artiku on Naijà Pidgin: new section) Tag: New topic
- 22:33, 16 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Sam Loco (Created page with " {{Databox}} '''Sam Loco Efe''' (dem bon am on 25 December 1985 - e kpai on 7 August 2021), dem bon am as Sam Loco Efeeimwonkiyeke insaid Enugu, na Naija produsa, diarekto an aktor. ==How e tek stat life an edukashon== Dem bon Efe insaid Enugu Stet, Nigeria, na Arase Efeimwonkiyek, wey bi worda pikin. Im papa na fom Benin an e dey wok for Eastern Nigeria an im mama dey sel Akara. E du im smol for Abakaliki, wey kon bi Enugu Stet nau, saut east Nigeria. Efe papa...")
- 11:56, 15 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Samuel Okon Peter (Created page with "'''Samuel Okon Peter''' (dem bon am on September 6, 1980) na Naija ogbonge boxer. E get di WBC heavyweight taitu in 2008, wen e win Oleg Maskaev in six rounds. Wen e dey faight wel wel, plenti pipu sabi am wit di way im an dem Klitschko no dey holways gree for diasef. ==How e tek stat life an wok== Peter lik futbol wel wel wen e smol, insaid 1992, som boxers kom train for dia skul. Dat smol boi dat taim tel dem sey e wan folo dem train. E folo pesin wey pas am trai...")
- 08:24, 13 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Amina Titi Atiku Abubakar (Created page with "{{Databox}} Amina Titilayo Atiku-Abubakar (dem bon am as Titilayo Albert; bon am on 6 June 1951) na Naija pesin wey lik to dey faight for wuman raight an pikin raight an na stil bi di forma waif of bifor bifor Naija vais president of di Fediral Repoblik of Nigeria, Atiku Abubakar. Na shi stat Woman Trafficking and Child Labour Eradication Foundation (WOTCLEF) an na shi stat bill wey mek dem du Nashonal Agenci for di Prohibition of Trafficking in Pesin (NAPTI...")
- 07:36, 13 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put deleted page Jafar Bdran (Spam: Content not in Nigerian Pidgin)
- 19:18, 12 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Bello Matawale (Created page with "'''Bello Muhammad''' wey plenti pipu sabi as '''Bello Matawale''' (dem bon am on 12 February 1969) na Naija politishan an ticha wey don sarf as di minista of stet for defens sins 2023. Na im bi bifor bifor govnor of Zamfara Stet fom 2019 rish 2023. E don sarf smol onda Abacha taim as stet of Haus of assembli an as stet kommishona fom 199 rish 2003 as memba of di Haus of Representatives for Bakura/Maradun an e dey ofis til 2015 fest as memba of di All Nigeria Peoples...")
- 23:41, 11 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put moved page ODUMODUBLVK to Odumodublvk (Misspelled title)
- 07:06, 10 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Suuny Okosun (Created page with "'''Sunny Okosun''' (dem {{bon}} am on 1 January 1947 rish 24 May 2008) na Naija musikshan, wey plenti sabi as Ozzidi band oga kpatakpata. E kol im band wey bi nem of one Riva for Ijaw, Okosun tok sey wetin im band Ozzidi Stan for na mesej dey. Sumtims dem dey rait im nem lik dis; '''Okosuns''' an im fest nem '''Sunny'''. Na one of Naija Ogbonge musik pesin in 1970's rish midu 1980's. Okosun's stai na Afrika pop musik, Ozzidi, sabi sing wit Afro-beat, reggae an funk muz...")
- 05:38, 9 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Ibrahim Musa Gusau (Created page with "'''Ibrahim Musa Gusau''' (dem bon am on 1 March 1964) na Naija sport administrator, wey don sarf as president of Nigeria Futbol Federashon (NFF) sins 2022. Na forma chairman of di Athletics Federashon of Nigeria (AFN), na forma chairman of Zamfara Futbol Federashon, commitee memba of di Confederashon of Afrika Futbol (CAF), an memba of CAF youth organaizin committee. Na im bi di 78th elective congres of di Nigerian Futbol Federashon wey dem elect as 40th president...")
- 20:08, 6 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Runtown (Created page with "'''Douglas Jack Agu''' (dem bon am on 19 August 1989), wey plenti pipu sabi wit im stej nem, '''Runtown''', na Naija singa, songraita an produsa. ==How e tek stat life== Dem bon Runtown in 19 August 1989 insaid Enugu wey bi kapita citi of Enugu Stet wey dey sautheastern pat of Nigeria but na for Abuja an Legos Stet. Na insaid Legos e go skul kon leta go Abuja wen im papa kpai, Runtown mama dey wok for di Ministri of Health dat taim. ==Rilis of Kini Issue== In...")
- 15:55, 5 August 2024 Jonywikis tok tins wey e put moved page Ali Baba to Alibaba Akpobome (Misspelled title)
- 13:30, 31 July 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Onyeka Onwenu (Created page with "'''Onyeka Onwenu''' (dem bon am on 31 January 1952 - 30 July 2024) na Naijà singa an song raita aktres, na pesin wey lik to dey faight for pipu raight, jornalist, politishan, an na bifor bifor X factor series jorj. Na forma chairpesin of di Imo Stet Council for Arts an Kolsho. Insaid 2013 na shi bi di Exekutiv Diarekto/Chief Exekutiv Ofisa of di Nashonal Center for Women Development. ==Hau shi stat life== Onwenu kom fom Arondizuogu, one big town in Ideato North, I...")
- 19:04, 30 July 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Orji Uzor Kalu (Created page with "{{Databox}} '''Orji Uzor Kalu''' (dem bon am on 21 April 1960) na Naija politishan an biznesman wey bi di senate wey stan for Abia North Senatorial District. E.don sarf as govnor of Abia Stet fom 29 May 1999 rish 29 May 2007. Na Kalu bi di chairman of SLOK Holding an di Daily Sun an New Telegraph niuspepa in Nigeria. Bifor di eleshon, na im dey sarf as di chairman of di Borno Water Board an di chairman of dI Cooperative an Commerce Bank Limited. Kalu na bifor bifor...")
- 10:39, 28 July 2024 Jonywikis tok tins wey e put moved page Allen Ifechukwu Onyema to Allen Onyema without leaving a redirect (Misspelled title)
- 18:03, 27 July 2024 Jonywikis tok tins wey e put created page Okezie Ikpeazu (Created page with "'''Okezie Victor Ikpeazu''' (dem bon am on 18 October 1964) na Naija politishan an forma Govnor of Abia Stet, wey dey ofis fom 29 May 2015 to 29 May 2023. Na onda People's Demokratic Parti e tek kom out. Na im enta for sekond taim as Govnor of Abia Stet on 9 March 2019 gubernashonal eleshon. E trai enta as 2023 Senatorial eleshon for Abia Sauth Senatorial District but e no enta. ==How e tek stat life an edukashon== Dem bon Okezie on 18 October 1964, insaid late...")