Jump to content

Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2025

From Wikipedia

Wuman-dem an Kolsho-dem na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol Wiki Loves Folklore (WLF) wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwie for di wold.

Wen dem go du am

[chenj-am for orijin]

1 February 2025 00:01 UTC

Dis year Wuman-dem an Kolsho-dem go dey abaut Wuman-dem an tori abaut wuman life for inside Wikipedia.

Rul wey dem go folo

[chenj-am for orijin]
  • Di atikul wey dem wan stat or rait must get notin les dan 2500 bytes or 250 words.
  • Dem no go yuz komputa translate am enihau.
  • Di atikul go bi di one wey dem mek niu or mek big from 1 February go rich 31 March.
  • Di atikul go bi di one wey de abaut wuman-dem and kolsho-dem.
  • Di atikul go bi di one wey get link to anoda Wikipedia pej.
  • Di atikul no go get kopi-kopi problem an e go show wie dem gada di tori from wel wel.

Prize wey go dey

[chenj-am for orijin]

Prize wey go dey for kontributo for evriwie (pesin wey rait pas):

  • 1st prize:
  • 2nd prize:
  • 3rd prize:

Di prize go dey for Gift voucher/coupons

Pesin wey go oganaiz am

[chenj-am for orijin]

Pipul wey go joj am

[chenj-am for orijin]