Jump to content

Tins wey Jonywikis put

A user with 1,984 edits. Account created on 17 August 2022.
Find tins wey dem putExpandCollapse
⧼contribs-top⧽
⧼contribs-date⧽
(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)

27 December 2024

  • 11:3711:37, 27 December 2024 dif hist +12 Barry Jay No edit summary di one wey dey nau
  • 11:3511:35, 27 December 2024 dif hist +737 N Barry Jay Created page with "'''Oluwakayode Junior Balogun''' (dem bon am on February 13 1993) plenti pipu sabi am as '''Barry Jhay''', na Naija Afrobeat musikshan, dem sabi am ontop di kain wey e dey tek sing. Dem bon am for Ibadan, Oyo Stet, Nigeria but na Legos Stet e gro up. Dem bon am insaid IK Dairo famili. ==How e tek stat life== Barry Jhay don lik musik sins wen e dey smol. E stat to dey rekod sins e dey 5 years old. Wetin hep am sabi musik wel wel na bikos e ci how e papa dey s..."

25 December 2024

18 December 2024

  • 03:2603:26, 18 December 2024 dif hist +12 Ja Morant No edit summary di one wey dey nau
  • 03:2403:24, 18 December 2024 dif hist −3,986 Ja Morant No edit summary
  • 03:0903:09, 18 December 2024 dif hist +5,007 N Ja Morant Created page with "'''Temetrius Jamel "Ja" Morant''' (dem bon am on August 10 1999) na America ogbonge basketball playa wet dey pley for Memphis Grizzlies of di Nashonal Basketball Association (NBA). E pley College basketball for di Murray Stet Racer. Dem selet Morant fom di Grizzlies wit sekond overall pick of 2019 NBA Draft, an an im bi NBA Rookie of di Year in 2020. In 2022, na im bi di fest NBA All Star Game as starter. Afta di game finish dat season, na Morant win di NBA Most I..."

17 December 2024

  • 07:4707:47, 17 December 2024 dif hist +1,540 N Samuel Nwajagu Chinamerem Created page with "'''Samuel Nwajagu Chinemerem''' (dem bon am on August 15 1999) na Naija pesin wey bi software engineer an model. For December 14 2024, e stan for Nigeria insaid 2024 international 2024, na im win Mister International of 2024. <ref> [https://guardian.ng/life/7-quick-facts-about-nwajagu-samuel-mister-international-2024/ 7 QUICK FACTS ABOUT NWAJAGU SAMUEL, MISTER INTERNATIONAL 2024], Guardian Newspaper, 15 December 2024.</ref> ==How e tek stat life== Dem bon am on..." di one wey dey nau

16 December 2024

13 December 2024

12 December 2024

  • 13:4413:44, 12 December 2024 dif hist +6 Halima Abubakar No edit summary
  • 13:3513:35, 12 December 2024 dif hist +1,108 N Halima Abubakar Created page with "Halima Abubakar (dem bon am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod. ==Im pasonal life== Dem bon Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin. ==Wok== Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid ''Rejected'' fim. Fest fim wey shi du lead rol na for ''Gangstar Paradise..."

9 December 2024

  • 11:0411:04, 9 December 2024 dif hist +12 Max Verstappen No edit summary di one wey dey nau
  • 11:0311:03, 9 December 2024 dif hist +825 N Max Verstappen Created page with "'''Max Emilian Verstappen''' (dem bon am on 30 September 1997) na Dutch an Belgian racin driva, wey dey run onda Dutch flag for Formula one for Red Bull Racin. Verstappen don win four formula one Wod Driva's championship , wey e win folo dia sef fom 2021 rish 2024 wit Red Bull, an e don win 63 Grands Prix for 10 seasons. Dem bon am for Hasselt an e gro for Maaseik, Verstappen na pikin of bifor bifor Dutch Formula one driva Jos Verstappen an Belgian forma kart race..."

7 December 2024

  • 22:2522:25, 7 December 2024 dif hist −4 2017 - 2018 PGA Tours No edit summary di one wey dey nau
  • 22:2322:23, 7 December 2024 dif hist −12 2017 - 2018 PGA Tours No edit summary
  • 22:2222:22, 7 December 2024 dif hist +10,262 N 2017 - 2018 PGA Tours Created page with "==2017 -2018 PGA Tour== Di 2017 -18 PGA tour na di 103rd season of di PGA Tour, na di professional tour insaid United States. Na di 50th season sins dem komot am fom PGA of America di 12th edishon of di FedEx kop. ==Schedule== Di teble na di ofishal lists of events for 2017–18 season.<ref>{{cite web |url=https://www.pgatour.com/schedule/2018 |title=2017–18 Tournament schedule |publisher=PGA Tour |access-date=24 October 2023}}</ref><ref>{{cite web |url=https://www...."

4 December 2024

  • 11:2511:25, 4 December 2024 dif hist +12 Ugoccie No edit summary di one wey dey nau
  • 11:2411:24, 4 December 2024 dif hist +23 Ugoccie No edit summary
  • 11:2411:24, 4 December 2024 dif hist +689 N Ugoccie Created page with "'''Favour Ugochi Anosike''' (dem bon am on 6 March 1997) wey plenti pipu sabi as Ugoccie, na Naija singa, songraita, rapper an vois ova artiste. Na im hit song "Do You Really Like Me"? dem uze sabi am wel wel. Di song popula wel wel for TikTok, na bikos of ndi song Dem norminee am for The Headies 2022 as Rookie of di Year. ==How shi stat life== Dem bon Favour Ugochi for Abia Stet on 6 March 1997. Na fom Igbo traib shi bi. Na im papa mama train am wit im oda sistas...."

30 November 2024

  • 01:5901:59, 30 November 2024 dif hist +12 Qudus Onikeku No edit summary di one wey dey nau
  • 01:5801:58, 30 November 2024 dif hist +942 N Qudus Onikeku Created page with "'''Qudus Onikeku''' na Naija dansa an parforma wey som Sabi as komplete artist. Di kain way Qudus dey dans don mek plenti pipu kopi im dans stai. E dey insaid di three pipu Dem kol fom Nigeria for di 2017 Venice Biennale. ==How e tek stat life an wok== Onikeku stey for France bifor e kom Legos to stat Q Dance Kompini an Dance Gathering Legos. E don du plenti lokal an intanashonal shos, ''We Almost forget'' wey dem sho for Legos an Berlin sef dey insaid. ==Som of e wo..."
  • 00:2000:20, 30 November 2024 dif hist +363 Wikipedia:Komuniti domot No edit summary di one wey dey nau

28 November 2024

24 November 2024

  • 17:3617:36, 24 November 2024 dif hist +1,475 N Wikipedia:Wuman-dem an Kolsho-dem 2025 Created page with "750px|center|frameless '''Wuman-dem an Kolsho-dem''' na kompetishon wey dey for raitin. Dem de do am for Wikipedia evri year for February an March to rekod tins wey dey abaut kolsho an wuman-dem for difren difren ples for di wold for Wikipedia. Dis projet na di one wey konsan Wikipedia wey dey part of foto projet wey dem dey kol '''Wiki Loves Folklore (WLF)''' wey dem dey do for Wikimedia Commons to rekod kolsho-dem for evriwi..." di one wey dey nau

23 November 2024

  • 06:0506:05, 23 November 2024 dif hist +1 Grace Alache Jerry No edit summary di one wey dey nau
  • 06:0406:04, 23 November 2024 dif hist +12 Grace Alache Jerry No edit summary
  • 06:0206:02, 23 November 2024 dif hist +784 N Grace Alache Jerry Created page with "'''Grace Anache Jerry''' na pesin wey dey faight for pipu wey get disabilities for Naija, faight for pipu raight, singa an musiksian, an na Shi win Miss Wheelchair Nigeria. Na Jerry bi exekutiv diarekto of Inclusive Friends Association. Shi don pafom for local an intanashonal. Na dey insaid 2015 Mandella Washington Fellow an e dey insaid pipu wey bifor bifor United States of America President Obama honor. ==Wia dem gada tori== 1.[https://presidentialprecinct.org/npr-pr..."

21 November 2024

  • 04:1404:14, 21 November 2024 dif hist +12 Kema Chikwe No edit summary di one wey dey nau
  • 04:1304:13, 21 November 2024 dif hist +1,236 N Kema Chikwe Created page with "'''Kemafo Nonyerem "Kema" Chikwe''' na di Naija forma Federal minister of Aviation. Na shi bi di Nashonal wuman leader of Naija politika parti of di People's Democratic Parti (PDP). ==Skul== Chikwe stat skul wen shi dey five years old foir Aba wey kon bi Abia nau. Na French shi go stodi for Advanced Teachers, College, Owerri. Shi kon go Queens College of di City Universiti of New York wia shi get digre in French. Shi get doctorate fom di Universiti of Nigeria, Nsukka, i..."

19 November 2024

18 November 2024

  • 23:5923:59, 18 November 2024 dif hist −16 Tracy Chapele I komot delete templete bikos di artiku dey wel di one wey dey nau Tag: Manual revert
  • 22:2322:23, 18 November 2024 dif hist +903 N Taoreed Lagbaja Created page with "'''Taoreed Abodun Lagbaja''' (28 February 1968 - 5 November 2024) na Naija Liuterant general wey don sarf as Chief of Army Staff of Nigeria fom June 2023 rish November 2024. Na im President Bola Tinubu tek chenj Faruk Yahaya, wey bi forma Naija Liuterant general. ==How e stat life== Na for Ilobu wey dey Irepodun, wey bi Osun Stet nau dem bon Lagbaja on 28 February 1968. E uze plenti years for Osogbo wia e go St Charles Grammar School an Lokal Authority Teachers C..." di one wey dey nau

5 November 2024

  • 00:4800:48, 5 November 2024 dif hist −130 Jide Awobona No edit summary di one wey dey nau
  • 00:4400:44, 5 November 2024 dif hist +2,074 N Jide Awobona Created page with "'''Babajide Saheed "Jide" Awobona''' (dem bon am on 9 February 1985) na Naija aktor, e dey rait fim an fimmeka. Dem bon for Lagos but na Ogun Stet e kom fom. Plenti pipu sabi am bikos of di kain way e akt for Jenifa's Diary. ==How e tek stat life== Dem bon Jide Awobona for Legos Stet, Nigeria. Di stet wey e kom fom na Ogun Stet, Nigeria. ==Edukeshon== Jide Awobona go Wesley Memorial Primari Skul wey dey Legos for im primari edukeshon. E go Amuwo Odofin S..."

4 November 2024

2 November 2024

13 October 2024

  • 17:4217:42, 13 October 2024 dif hist +16 Skales No edit summary
  • 17:3917:39, 13 October 2024 dif hist +9,586 N Skales Created page with "'''Raoul John Njeng-Njeng''' (Dem bon am on 1 April 1991), dem sabi am for e wok as '''Skales''', na Naija rapper an songraita. E kom Legos kon saign for Empire Mates Entertainment (EME) rekod label in 2009. Insaid 2000, e stat to dey rait songs rap songs for Kaduna, Nigeria. Na insaid 2007 an 2008, e travu go Jos to go wok wit Jesee Jagz an Jeremiah Gyang. Insaid 2008, e enta di Zain Tru Search Kompetishon an na im win di North Centra region own. Song wey e fe..."

9 October 2024

(di one wey niu pas | di one wey old pas) See am (niu wel wel 50 | ) (20 | 50 | 100 | 250 | 500)