Jump to content

Kellyrae

From Wikipedia
Kellyrae
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wen dem bon am29 September 1991 Chenj-am

Kingsley Oritsetimeyin Sule (dem bon am on September 29, 1991), wey plenti pipu sabi as Kellyrae na Naija singa an winna of Big Brother Naija Season 9.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Kellyrae na fom Delta Stet an na Urhobo pesin. Dem bon am an e gro for Warri, na for dia e du primari an sekondri edukeshon. Afta e finish sekondri skul e go Delta Stet Universiti wia dey Abraka, na for d skul e stodi musik.

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Musik Wok Kellyrae rilis im fest EP, Success EP, on October 18, 2020. Di track wey go du for di EP get song wey e folo Erigga an Graham D sing.

Big Brother Naija

Kellyrae an im waif Kassia, enta di 9th season of Big Brother Naija as "Double Kay".

Kellyrae win di season final on October 6 2024, wit 35.95 % of vote, e pas Wanni's 32.48%. E kolet #100 million as prize.

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]