Jump to content

Halima Abubakar

From Wikipedia
Halima Abubakar
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemHalima Abubakar Chenj-am
Fest nemHalima Chenj-am
Famili nemAbubakar Chenj-am
Wen dem bon am12 June 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amKano Chenj-am
Fest langwejEbira Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulBayero University, Kano Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
E pipulEbira People Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
FilmographyLove Castle, Men in Love Chenj-am

Halima Abubakar (dem bon am on 12 June 1985) na Naija aktres. Insaid 2011, na shi win di Afro Hollywood Best Aktress Awod.

Im pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Halima Abubakar for Kano Stet but na Kogi stet e kom fom. Shi go Ideal Primari Skul Kano an e stodi Sociology for Bayero University, Kano. In 2018, Abubakar tok sey shi bi virgin.

Shi stat aktin in 2001 wen shi pley smol rol insaid Rejected fim. Fest fim wey shi du lead rol na for Gangstar Paradise. Na shi bi di CEO of Morehouse Entertainment, wey bi musik label an entataiment kompini.

Fims wey shi don akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Slip of Fate
  • Missing Child (2009) as Amara
  • Area Mama
  • Men in Love (film) (2010)
  • Secret Shadows (2010) as Flora
  • Ladies Gang (2011) as Sandra
  • Miss Queen (2012) as Vivian
  • The Enemy I see (2012) as Charity
  • Jujuwood (2013) as Maggie
  • Beyond Disability (2014) as Bisi's Friend
  • Royal Switch (2015)
  • Okafor's Law (2016) as Cassandra
  • Commitment Shy (2016) as Nora
  • Kiss and Tell (2018)
  • Love Castle (2021) as Show Host

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]