Jump to content

Alibaba Akpobome

From Wikipedia
Alibaba Akpobome
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemAlibaba Chenj-am
Wen dem bon am24 June 1965 Chenj-am
Pesin wey e mariMary Akpobome Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulAmbrose Alli University Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok1991 Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Awod wey e koletCity People Entertainment Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Atunyota Alleluya Akpobome, wey plenti pipu sabi as Ali Baba, na Naija komedian, masta of cerimonis an aktor.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Ali Baba in Agbarha otor, Delta Stet, Sauth Sauth of Nigeria on 24 June 1965, to roya famili of Agbarha Otor, na im bi di first pikin insaid plenti pikin wey dia papa bon an e uze 8 years for Warri, Delta Stet. Im papa na bifor bifor solja wey sarf for Legos.

E go Command Sekondri Skul, Ipaja, Legos Stet, an Ibru College Agbarha-Otor, Delta State. E go Bendel State University (nau Ambrose Alli University), Ekpoma an finish wit digre in Riligious Stodis & Philosophy.

Afta e finish digre in 1990, e kom Legos bak, to stat Komedi wok wey e sabi fom Universiti. Na lor e plan to du bifor but e ci sey if e dey mek pipu laff e go mek am pas mek e dey hep pipu du kase.

YearAwardsCategories
2001Laughter Awards – Baziks Theatre AbujaOutstanding Performance
2002Laughter IncorporatedImmense contribution to the comedy Industry
2003Delta State UniversityAchievers Merit Award
2004Pendulum Awards LASU National Association of Physics StudentIcon of Comedy
20041st Nigeria Entertainment AwardsIcon of Comedy
2005National Comedy AwardComedy Enterprise
2006Eric's Entertainment IncRecognition of his solid support to young entrepreneurs
2006Lagos State UniversityAward of Excellence
2006City People EntertainmentInvaluable contribution to the Entertainment Industry
2007RCCGEnablers Merit Award
2008The NewsFor turning stand up comedy into a viable business
2008Diamond Award for ComedyFor helping the growth & development of the Comedy Industry in Nigeria
2009City People EntertainmentInvaluable contribution to the Entertainment Industry
2009National Daily AwardComedian of the decade
2010Comedy for ChangeIn commemoration of his 20 years on stage