Jump to content

Samuel Nwajagu Chinamerem

From Wikipedia

Samuel Nwajagu Chinemerem (dem bon am on August 15 1999) na Naija pesin wey bi software engineer an model. For December 14 2024, e stan for Nigeria insaid 2024 international 2024, na im win Mister International of 2024. [1]

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am on August 15 1999, for Anambra Stet. Im papa na biznes pesin. Na im bi di onli pikin of im papa an mama.

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na Samuel dey insaid Nigeria top 3 for Mista International Nigeria 2024, na im leta win di kompetishon. E don wok wit meni fashion brand lik; Tice Grandiose, Veejayrex Fashion, an Zhalima Grazioni. Na Samuel get di rekod of fest Afrika man to win Mista International bikos na im win Mister International 2024, wey dem du for July 2024. afta e don answa question wey dem ask am wel wel. [2] As e ten win na im go dey Stan for Mista Intanashonal for di World as e win di awod [3]

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. 7 QUICK FACTS ABOUT NWAJAGU SAMUEL, MISTER INTERNATIONAL 2024, Guardian Newspaper, 15 December 2024.
  2. Nigerian model Nwajagu Samuel becomes first African to win Mister International title, Vanguard Newspaper, 15 December 2024.
  3. SAMUEL NWAJAGU MISTA NIGERIA WINS MISTA INTERNATIONAL 2024 Rhythm93.7, 16 December 2024.