Jump to content

Bello Matawale

From Wikipedia
Bello Matawale
pesin
Part ofHouse of Representatives of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemBello Muhammed Matawalle Chenj-am
Fest nemBello Chenj-am
Wen dem bon am12 February 1969 Chenj-am
Ples wey dem bon amMaradun, Zamfara state Chenj-am
Fest langwejFula Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Naijá langwej Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, teacher Chenj-am
Post wey e deyGovernor of Zamfara State, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria, member of the House of Representatives of Nigeria Chenj-am
Wie e go skulYaba College of Technology, Thames Valley University Chenj-am
Work locationZamfara state Chenj-am
Party wey e dey for politisPeoples Democratic Party, All Nigeria Peoples Party Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
ReplacesAbdul'aziz Abubakar Yari Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Bello Muhammad wey plenti pipu sabi as Bello Matawale (dem bon am on 12 February 1969) na Naija politishan an ticha wey don sarf as di minista of stet for defens sins 2023. Na im bi bifor bifor govnor of Zamfara Stet fom 2019 rish 2023. E don sarf smol onda Abacha taim as stet of Haus of assembli an as stet kommishona fom 199 rish 2003 as memba of di Haus of Representatives for Bakura/Maradun an e dey ofis til 2015 fest as memba of di All Nigeria Peoples Parti bifor e go Peoples Democratic Parti in 2011.

==How e tek stat life an edukashon==up Dem bon Bello Muhammad on 12 February 1969, in Maradun, wey dey for North- Western Stet dat taim. E du im Fest skul Leaving Certifikate fom Maradun Township Primari Skul in 1979. E finish fom VTC Bunza in 1984. E go Yaba College of Technology, Legos an e leta go Thames Valley, Universiti.

Im pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Matawale Mari four waifs an e get four pikin.