Qudus Onikeku
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Wen dem bon am | 1984 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Wok wey e dey du | dansa, choreographer |
Official website | http://www.qudusonikeku.com |
Qudus Onikeku na Naija dansa an parforma wey som Sabi as komplete artist. Di kain way Qudus dey dans don mek plenti pipu kopi im dans stai. E dey insaid di three pipu Dem kol fom Nigeria for di 2017 Venice Biennale.
How e tek stat life an wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Onikeku stey for France bifor e kom Legos to stat Q Dance Kompini an Dance Gathering Legos. E don du plenti lokal an intanashonal shos, We Almost forget wey dem sho for Legos an Berlin sef dey insaid.
Som of e wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]SPIRIT CHILD premiered in Cologne in June 2019.
IYAMI premiered on 17 December 2018.
YUROPA premiered in Bremen in June 2018.
RAINMAKERS wey e du for 2018 TEDGlobal in Tanzania, an e don paform am for difren difren ples for Nigeria.
A BRIEF MOMENT OF TRUTH wey e du for 2017 TEDLagos.
WE ALMOST FORGOT 2016 creation, premièred in Berlin, Lagos an Abuja, an Paris.
QADDISH premiered on 6 July 2013 wey e use du difren tour for Europe.