Jump to content

Yuza tok abaut am:AKA024

Page contents not supported in other languages.
Put anoda topik
From Wikipedia
Latest comment: 1 yiẹ wé dọ́n pas by Jonywikis in topic Artiku on Naijà Pidgin

Artiku on Naijà Pidgin

[chenj-am for orijin]

Elo Aka024

I lik your artiku ontop Naija Pidgin wel wel, you dey trai.

E go mek more sense if you trai masta som Naija wods an spelins wela, and sabi how to put pruf.

I go lik hep if you no mind sha.

Taink you Jonywikis (tok) 07:22, 17 August 2024 (WAT)Reply