Rexxie
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Alias | Rexxie |
Wen dem bon am | 10 November 1994 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Wok wey e dey du | pesin wey dey rait song, recording artist |
Wie e go skul | Yaba College of Technology |
Wen e stat wok | 2018 |
Ezeh Chisom Faith (dem bon am on 10 November 1994), dem sabi am for im wok as Rexxie, na Naija rekod produsa, DJ an songraita. Na Zanku sound wey e du an as e tek produs for Naira Marley, mek plenti pipu sabi am wel wel.
How e stat life an edukeshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Rexxie for Legos Stet, southern region of Nigeria. Rexxie stat skul for Abuja an Legos wia e tek gro, e go Yaba College of Teknologi an finish fom Tai Solarin Universiti of Edukeshon.
Na Rexxie produs song lik Comma, Bebo wey dey Grammy winning album of Twice As tall by Burna Boy. Rexxie don produs for plenti Naija artist lik Davido, Zlatan, Naira Marley an Burna Boy.
Rexxie rilis A True Champion on June 28, 2021, wey bi studio album e du wit; Zlatan Ibile, Davido, Naira Marley, Zinoleesky, MohBad, Sarkodie, Peruzzi.
Som wok e produs
[chenj-am | chenj-am for orijin]Singles wey e produs
[chenj-am | chenj-am for orijin]Artiste | Title | Reference |
---|---|---|
Chinko Ekun feat. Zlatan Ibile and Lil Kesh | “Able God” | |
Davido | "Bum Bum" | |
Zlatan Ibile | “Zanku” | |
Sarkodie | “Number” | |
Naira Marley | "Tesumole" | |
Naira Marley | "Mafo” | |
Sarkodie | "No Fugazy" | |
Naira Marley | “Aye” | |
Naira Marley | “Puta” | |
Naira Marley | “Soapy” | |
Mohbad | "KpK" | |
MohBad | "Peace" | |
Burna Boy | "Bebo” | |
Naira Marley featuring Busiswa | "Coming” | |
Bella Shmurda | "Dagbana Orisa" | |
Bella Shmurda | “Back2Back” | [1] |
Asake | “Banger” | |
Burna Boy | “Comma” | |
Tolibian featuring Rexxie | “Beware of Dogs” | [2] |
Samsix | “Shinning Star” | [3] |
Studio albums an EP
[chenj-am | chenj-am for orijin]- AfroStreet The EP (2020)
- A True Champion (2021)
- Nataraja (2021)
- Big Time (2023)
Awods and norminashons
[chenj-am | chenj-am for orijin]Year | Event | Prize | Recipient | Result | Ref |
---|---|---|---|---|---|
2020 | City People Entertainment Awards | Best Producer Of the year | Himself | Won | [4] |
Soundcity MVP Awards Festival | Won | [5][6] | |||
2021 | Net Honours | Most played Street Hop song | "KPK" | Nominated | [7] |
Most played Hip Hop song | Nominated | ||||
The Beatz Awards | Producer of the Year | Himself ("KPK") | Won | [8] | |
Afro Pop Producer of the Year | Himself | Nominated | |||
Afrobeat Producer of the Year | Himself | Nominated | |||
Afro Highlife Producer of the Year | Himself | Nominated |
producer of the year (HEADIES)
Wia dem ci pruf
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "REXXIE AND BELLA SHMURDA COMPLEMENT EACH OTHER ON 'BACK2BACK'". 9 April 2021. Retrieved 12 May 2021.
- ↑ "[Music] Tolibian – Beware Of Dog (Prod. by Rexxie)". naijaloaded. 7 October 2021. Retrieved 8 July 2022.
- ↑ "Rexxie joins Samsix on new single 'Shinning Star'". NotjustOk (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2024-03-16.
- ↑ "WINNERS EMERGE AT 2020 CITY PEOPLE MUSIC AWARDS [FULL LIST]". 7 December 2020. Retrieved 12 May 2021.
- ↑ "Soundcity MVP Awards: Burna Boy, Naira Marley, Rema collect award". BBC News Pidgin. 12 January 2020. Retrieved 13 May 2021.
- ↑ "Burna Boy, Tiwa Savage, Rema, Teni & More Win Big at 2020 Soundcity MVP Awards". 13 January 2020. Retrieved 13 May 2021.
- ↑ Mofijesusewa, Samuel (2021-06-20). "NET Honours 2021: "Damages" by Tems Named Most Played Alternative Song". Nigerian Entertainment Today (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 2021-07-21.
- ↑ "WINNERS 2021". The Beatz Awards. Retrieved 16 May 2022.