Charles Udoh
Man abi wuman | man |
---|---|
Fest nem | Charles |
Wok wey e dey du | politician |
Wie e go skul | University of Uyo |
Charles Udoh dey sarf as Kommishona for Information an Strategy insaid Akwa Ibom Stet, Nigeria. On 1 December 2016, dem apoint am as Kommishona for Information an Strategy by Govnor Udom Emmanuel.
Im pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Charles Udoh go Diamond Hill Primari Skul, Calabar an e go West Afrika People's Institute, Calabar bifor e muv go Akwa Ibom Stet to go len for Universiti of Uyo an Skul of Art an Science.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Udoh stat wok as pesin wey dey train pipu an hep pipu wit moni mata for Financial Institushons Training Center (FITC), Lagos, Nigeria. In 2003, e don wok for First Bank of Nigeria bifor na im dey in charj of di compini's brand department.
Awods an honors
[chenj-am | chenj-am for orijin]In 2018, dem giv am investiture of an induction as Honorary Fellow of di Institute of Informashon Management by di Institute of Informashn Management, Nigeria. Insaid 2018, dem giv am Mental Health Ambassador Awod by di organizers of di "Sacrificial Lamb" Arts Exhibition wey dem du in 2018 for Nashonal Art Gallery, Uyo, afta e du di events. Afrika Distinguished Personality Awod by Trans-Afrika Students Initiative, 2018.