Jump to content

Ibrahim Musa Gusau

From Wikipedia
Ibrahim Musa Gusau
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemإبراهيم Chenj-am
Wen dem bon am1 March 1964 Chenj-am
Ples wey dem bon amZamfara state Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Hausa langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duadministrator Chenj-am

Ibrahim Musa Gusau (dem bon am on 1 March 1964) na Naija sport administrator, wey don sarf as president of Nigeria Futbol Federashon (NFF) sins 2022. Na forma chairman of di Athletics Federashon of Nigeria (AFN), na forma chairman of Zamfara Futbol Federashon, commitee memba of di Confederashon of Afrika Futbol (CAF), an memba of CAF youth organaizin committee. Na im bi di 78th elective congres of di Nigerian Futbol Federashon wey dem elect as 40th president of di Federashon afta Amaju Pinnick.

Hau e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Gasau don sarf as chairman of Zamfara Stet Futbol Federashon bifor an e don sarf as memba of CAF wey dey organaize Afrika Nations Championship. On 30 September, 2022 na Gasau enta as di President of di Nigerian Futbol Federashon for 78th NFF Annual General Assembli wey dem du for Benin.