Jump to content

Odumodublvk

From Wikipedia
Odumodublvk
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
AliasOdumodublvck Chenj-am
Wen dem bon am19 October 1993 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Wok wey e dey durapper, singa, pesin wey dey rait song, content creator, performing artist Chenj-am
Wie e go skulBowen University Chenj-am
Memba ofBlvck sheep music, Anti World Gangstars Chenj-am
Stai of song abi fimdrill, grime, hip hop music, Afrobeats Chenj-am
Record labelNATIVE Records, Def Jam Recordings Chenj-am

Tochukwu Gbubemi Ojogwu (dem bon am on 19 October 1993), wey plenti pipu sabi as Odumodublvck, na Naija rappa, singa an songraita. Plenti pipu sabi wit di kain way e du pafom for stej, hau e dey sing wit Okpu Agwu. Odumodublvck na memba of di hip hop Anti Wod Gangstar. E dey stay for Abuja, Nigeria.

Insaid 2022, e siagn rekod deel wit Native Records, wey get koneshon wit Def Jam. On 23 November 2022, e rilis im fest single under di Native, wey e kol "Picanto" wit Ecko Miles, an Zlatan, wey mek am get im first taim e go dey chart ontop di Nigeria Top 100 e dey numba 79, an e rish numba 65. On 23 January 2023, e rish numba 4 on TurnTable's NXT for artist wey jus kom. Insaid 2023, Def Jam Rekordins du deel wit Odumodublvck afta e rilis EZIOKWU mixtape.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am for Legos, dem go Abuja wit im famili go ste wen e dey 7 years old. E du im junior high edukashon for Christ di King College wey dey Gwagwalada Abuja, wia e tek get im stej nem "Odumodu" wen e dey sekond year for junior high skul. E go Bowen Universiti for im first year tertiary edukashon, e komot go Universiti of Lagos, Akoka.

On 25 May 2023, Odumodu rait sumtin abaut politis for twitter, e rait sey dem kol am to kon pafom for Presidenshal inauguration of 16th President of Nigeria Bola Tinubu Renewed Hope sho, e tok sey dem no du risarch wel. On 2 March 2023, afta e rilis Native Sound System singu "Vex", Odumodu tok sey e lik to sopot Peter Obi insaid sekond verse "I dey dey hope on Peter Obi to save me", e stil tok sey na e dey run for president wit Peter Obi.

Som of im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]
List of studio mixtape albums, with selected details and chart positions
Title Details Peak chart positions
NG
T.A.B.S (TO ALL Blvcksheep)
  • Released: 22 August 2017
  • Label: Blvcksheep Media House
  • Formats: Digital download
Anti-World Gangstars
  • Released: 15 December 2018
  • Label: Blvcksheep Media House
  • Formats: Digital download
Odiegwu
  • Released: 3 December 2021
  • Label: Blvcksheep Media House
  • Formats: Digital download
The Drop
EZIOKWU[1] 1[2]

Extended pleys

[chenj-am | chenj-am for orijin]
List of extended plays, with selected details and chart positions
Title EP details Peak chart positions
NG
Time & Chance
  • Released: 19 October 2018
  • Format: Digital download, streaming
  • Label: Blvcksheep Media House
TADE (The Afro Drill Experiment)
  • Released: 1 July 2020
  • Format: Digital download, streaming
  • Label: Coincidence Music & Entertainment, Blvcksheep
Time & Chance
  • Released: 12 March 2021
  • Format: Digital download, streaming
  • Label: TopBoy Music

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Bartee, Richardine (8 October 2023). "Stream Abuja star ODUMODUBLVCK's new mixtape 'EZIOKWU (THE TRUTH)'". GRUNGECAKE™. Retrieved 9 October 2023.
  2. "Official Top 50 Albums". TurnTable Charts. TurnTable. Retrieved 18 October 2023.