Jide Awobona
Appearance
Babajide Saheed "Jide" Awobona (dem bon am on 9 February 1985) na Naija aktor, e dey rait fim an fimmeka. Dem bon for Lagos but na Ogun Stet e kom fom. Plenti pipu sabi am bikos of di kain way e akt for Jenifa's Diary.
How e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Jide Awobona for Legos Stet, Nigeria. Di stet wey e kom fom na Ogun Stet, Nigeria.
Edukeshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Jide Awobona go Wesley Memorial Primari Skul wey dey Legos for im primari edukeshon. E go Amuwo Odofin Sekondri Skul for im sekondri edukeshon, afta dat one e go Olabisi Onabajo University wia e tek kolet Bachelor of Art digre in Mass Communication.
Som fim wey e don akt
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Jenifa's Diary (2013) as Sam
- The Bunglers (2017) as Alhaji
- Ranti Mi (2018) as Jide
- Convicted (2019)
- Olopa Olorun (2019)
- Alimi (2021) as Samuel
- Akaba (2021)
- The Cokers (2021) as Bayo
- Clock (2019)
- Olokun (2021)[1][2]
- The Event (2017)[3][4]
- Olawura (2022) alongside Tierny Olalere[5]
- Lisabi: The Uprising (2024) as Osobande
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ BellaNaija.com (2021-02-17). "Starring Shaffy Bello, Femi Adebayo, Jide Awobona, Here's the Teaser + BTS for Forthcoming Epic Drama "Olokun"". Retrieved 2021-09-16.
- ↑ "Shaffy Bello leads in new Nollywood historical epic film 'Olokun'". 2021-02-17. Retrieved 2021-09-16.
- ↑ The Event (Short 2017) – IMDb, retrieved 2021-09-16
- ↑ "The Event". Retrieved 2021-09-16.
- ↑ "Olawura (2022) | Drama".