Jump to content

TG Omori

From Wikipedia
TG Omori
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen dem bon am12 February 1994 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

ThankGod Omori Jesam (dem bon am on 8 June 1995) dem sabi am for im wok as TG Omori or Boy Director, na Naija muzik diarekto an sabi how to yuz camera wel wel.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

ThankGod Omori Henry kom fom Cross-River Stet for Naija. Na Agungi, Legos Stet e tek gro. E stat to dey diaret sins wen e don dey 15 years old. Omori stat to dey mek video wen e dey 16 years old, but e stat am as wok wen e dey 20 afta e finish fom PEFTI Film Institute.

How e tek wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Omori don dey dairet sins 2018, an e don wok for plenti ogbonge artist lik; Olamide, Wizkid, Burna Boy, Tekno, Kizz Daniel, Fireboy DML, Falz,[5] Timaya, Naira Marley, Asake an som oda artist.

Insaid 2019, Omori du plenti video wey dey summer 2019 charts countdown ontop MTV, Soundcity, an Trace. Insaid 2019, na im win dairekto of di year insaid City People Entertainment Awods.

Insaid 2021, na im dairet North Afrika remix wit Elgrando Toto wey Dem rilis in 4 November 2021. Na Legos dem du di video, e pas 34 millon pipu wey luk am insaid one month for YouTube.

No bi onli daretin TG Omori sabi, e dey du fashon sho tu. E du model for fashon, Heineken Lagos fashion week, wey dem du for Legos.

How e wok for teble

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Year Artiste Song Title
2018 Ycee My Side
2019 Olamide, Wizkid & I.D Cabasa Totori[1]
Naira Marley Soapy
Teni Billionaire
Timaya Stoopid[2]
Wizkid & Blaq Jersey Blow
Naira Marley Am I a Yahoo Boy,[3]
Fireboy DML & D smoke King[4]
Falz Girls[5]
Fireboy Vibration
Fireboy What if I say
Olamide Pawon[6]
Tekno Skeletun[7]
Tekno Suru[8]
Tekno (feat. Zlatan Ibile) Agege
Blaqbonez Shut Up
Victor AD Kpokpo Didi
D'banj Shy
2020 Burna Boy Odogwu[9]
Oxlade Away
DJ Neptune, Joeboy & Mr Eazi Nobody
Joeboy Call
Vector (feat. Davido) Comfort[10]
Carterson Yur Luv[11]
2021 CKay (feat. ElGrande Toto) Love Nwantiti [North African remix]
Portable (feat. Olamide) Zazoo Zehh
Phyno Onyeuwa
Kcee Cultural Vibes
Timaya (feat. BNXN) Cold Outside
Cheque Call Me Baby
Blaqbonez (feat. Joeboy) Fendi
Zlatan (feat. BNXN) Alubarika
2022 Reekado Banks (feat. Fireboy DML) Ozumba Mbadiwe
Mayorkun (feat. Victony) Holy Father
Asake Sungba
Asake Organise
Skales Nobody to Somebody
Rema Are you there
Fireboy (feat. Asake) Bandana
Asake Terminator

Awods an norminashon

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Year Event Prize Recipient Result Ref
2019 City People Entertainment Awards Best Music Video Director of the Year Himself Won [12]
2020 AFRIMMA Best Music Video Director of the Year Himself Won [13]
2021 The Headies Best Music Video Himself for "Billionaire" (Teni) Nominated [14]
2022 The Headies Best music video Director of the year Himself for "Champion" (Fireboy DML) Won [15]
2023 The Future Awards Africa Prize for Film Himself Pending [16]
The Headies Best Music Video Himself for "Peace Be Unto You (PBUY)" (Asake) Nominated [17]
Himself for "Bandana" (Asake & Fireboy DML) Nominated

Wia dem ci pruf

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. MOTOLANI ALAKE (7 January 2019). "Wizkid and Olamide feature on ID Cabasa's comeback single, 'Totori'". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
  2. MOTOLANI ALAKE (28 June 2019). "Timaya releases visuals to dance jam, '2 Stoopid'". Pulse Ng. Retrieved 17 June 2020.
  3. "Naira Marley: Why I shot 'Am I a Yahoo Boy' video – TG Omori". Premium. 5 June 2020. Retrieved 17 June 2020.
  4. MICHAEL BAMIDELE (16 September 2019). "Watch Fireboy DML In New Music Video King". guardian. Retrieved 17 June 2020.
  5. "VIDEO Falz Girls ft Patoranking". Notjustok. 3 December 2019. Archived from the original on 18 June 2020. Retrieved 17 June 2020.
  6. MOTOLANI ALAKE (25 September 2019). "Olamide goes wild in 'Pawon' video". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
  7. "WATCH TEKNO AND HIS GIDDY DANCE STEPS IN 'SKELETUN' MUSIC VIDEO". Soundcity Television. 30 October 2019. Archived from the original on 30 June 2020. Retrieved 30 June 2020.
  8. MOTOLANI ALAKE (20 December 2019). "Tekno releases video for suru". Pulse Ng. Retrieved 21 June 2020.
  9. Emmanuel Esomnofu (16 March 2020). "Burna Boy teams up with tg Omori for the Afrocentric visuals of odogwu". Pan African. Retrieved 17 June 2020.
  10. "new Video Vector feat Davido – Comfort". BellaNaija. 10 April 2020. Retrieved 27 June 2020.
  11. Drummr (2023-04-01). "Carterson Steps Out With 'Diamonds In Groove'". DrummrAfrica (in Brítísh Ínglish). Archived from the original on 2024-03-09. Retrieved 2024-03-09.
  12. "WINNERS EMERGE @ CITY PEOPLE MUSIC AWARDS". citypeople. 5 November 2019. Retrieved 17 June 2020.
  13. Admin (16 November 2020). "Cuppy, Simi, Rema are Winners at 2020 AFRIMMA Awards". BellaNaija. Retrieved 28 November 2020.
  14. "Here Are The 14th Headies Music Awards Winners". 22 February 2021. Retrieved 29 April 2021.
  15. "Headies 2022: All the winners". Music In Africa (in Ínglish). 5 September 2022. Retrieved 27 September 2023.
  16. "FULL LIST: Asake, Tobi Amusan, Osimhen nominated for TFAA 2023". TheCable Lifestyle. 26 September 2023. Retrieved 27 September 2023.
  17. Olabode, Taiwo. "2023 Headies Awards: Complete List of Winners". TurnTable Charts. TurnTable. Retrieved 27 September 2023.