Seyi Edun
Appearance
Seyi Edun
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Seyi |
Famili nem | Edun |
Pesin wey e mari | Adeniyi Johnson |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor, film producer |
Wie e go skul | Obafemi Awolowo University, Tunyo Nursery and Primary School |
Eye kolor | black |
Hair kolor | dark brown hair |
Seyi Edun wey plenti pipu sabi as Eja nla na Naija aktres an fim produsa. Dem sabi am wel wel afta shi du Eja nla fim, an na shi bi Adeniyi Johnson waif.
How shi stat life an edukeshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Seyi Edun na fom Ayetoro Egbado wey dey Ogun Stet. Shi du primari an sekondri skul edukeshon for Tunyo Nursery an Primari Skul an Anglican Girls Grammar Skul wey dey Surulere, Legos . Insaid 2011, shi kolet digre fom Obafemi Awolowo Universiti.
Pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Seyi Edun mari Adeniyi Johnson.
Wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Edun stat to dey du fim in 2009 an na im sista hep wey dey rait script for fim hep am. Na dat sem year, shi go Wisdom Caucus Theatre Skul an shi finish in 2011. Di year wey shi finish, shi produs fest fim wey bi Eja nla.
Som wok wey shi don du
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Pelumi Jonathan (2022) as Eniola
- Irele (2016) as Lady
- Oko Mi
- Ota mi
- Case Closed
- Wonuola
- Asewo
- Eja nla (2011)[1]
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Nwosu, Philip (April 2, 2022). "Actress, Seyi Edun joins Mummy Glee's skincare brand as ambassador". The Sun Nigeria. Retrieved July 21, 2022.