Jump to content

Grace Alache Jerry

From Wikipedia
Grace Alache Jerry
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejGrace Alache Jerry Chenj-am
Fest nemGrace Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dubeauty pageant contestant, disability rights movement Chenj-am

Grace Anache Jerry na pesin wey dey faight for pipu wey get disabilities for Naija, faight for pipu raight, singa an musiksian, an na Shi win Miss Wheelchair Nigeria. Na Jerry bi exekutiv diarekto of Inclusive Friends Association. Shi don pafom for local an intanashonal. Na dey insaid 2015 Mandella Washington Fellow an e dey insaid pipu wey bifor bifor United States of America President Obama honor.

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]

1.NPR profiles prencint Talk fellow Grace Jerry on her disability advocacy work in Nigeria. Presidential precinct, 5 August 2015.

2. Board of trustees. Retrieved 30 August 2024.