Yul Chibuke Daniel Edochie

From Wikipedia

Yul Chibuike Daniel Edochie wey plenti pipu sabi am as Yul Edochie (dem bon am on 7 January 1982) na Naija aktor. E kom fom Anambra Stet, Nigeria, im papa na Naija ogbonge aktor Pete Edochie.

Pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

E gro for Legos an Enugu. Na im bi last bon for 6 pikin wey dem papa an mama bon. E mari Wen e dey 22 years old. E go skul for University of Port Harcourt, wia e tek get Bachelor of Arts in Dramatic Arts.

Edochie mari May Aligwe an e get four pikin for am, one girl an three boys. On 27 April 2022, Di aktor tok sey e don dey mari one aktres, Judy Austin, as im sekond waif.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Edochie join Nollywood insaid 2005 for im fest Tim wey bi The Enquires wey Justis Esiri an Enebeli Elebuwa folo akt insaid. Plenti pipu sabi am wel Wen e du fim wit Genevieve Nnaji an Desmond Elliot insaid Wild of Glory.

In 2015 Yul Edochie opun fim Academy insaid Legos Stet.

Politis[chenj-am | chenj-am for orijin]

In 2017 Edochie go for Govnor of Anambra State, an na onda Democratic People's Congress Party e tek komot. Willie Obiano, wey komot for sekond time win di eleshon.

Fim wey don akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes
2007 Sleek Ladies Starring Daniella Okeke, Ini Edo, Rita Dominic
2007 Wind of Glory Emeka Starring Desmond Elliot, Genevieve Nnaji
2008 Give It Up Starring Mike Ezuruonye, Ini Edo
2008 Kiss My Pain Johnson Starring Mike Ezuruonye, Mercy Johnson
2009 Tears of Hope Starring Ngozi Ezeonu, Olu Jacobs, Mercy Johnson
2009 My Loving Heart Starring Stella Damasus-Aboderin
2010 Unstoppable Chris
2011 Sarafina Owen Starring Rita Dominic, Halima Abubakar
2011 Pleasure and Crime Johnson
2012 Zone 9 Starring Nkem Owoh, Annie Macaulay–Idibia
2012 Bridge of Contract Starring Patience Ozokwor, Chika Ike, Chacha Eke
2012 The End is Near Starring Patience Ozokwor, Chika Ike, Chacha Eke
2012 Against The Law Anthony Starring Olu Jacobs, Van Vicker
2013 Eye Of The Eagle
2013 Death Certificate Starring Stephanie Okereke
2013 The Jezebels Starring Tonto Dikeh
2013 Blind Choice Starring Oge Okoye
2013 Money Kingdom Starring Clem Ohameze Pete Edochie
2013 Agony Of A Princess Starring Chioma Chukwuka
2013 Restless Soul Starring Chika Ike
2014 The Mirror Film Director Teco Benson Starring Kate Henshaw
2014 Chioma The Weeping Queen Prince Chukwuemeka
2014 Apostles Of Lucifer Starring Ini Edo
2014 Python Queen Prince Oma Starring Patience Ozokwor, Nuella Njubigbo
2015 Dooshima Director Starring Mike Ezuruonye
2015 Ojuju Calabar Starring Belinda Effah, Ebube Nwagbo
2015 Royal Maid Prince Izozo Starring Eucharia Anunobi
2015 Compound Fools Starring Funke Akindele
2015 Dowry Man Uche Starring Monalisa Chinda, Iyabo Ojo
2017 The Affectionate Wife Starring Queen Nwokoye
2017 Passion of a Prince Starring Chiwetalu Agu
2017 Mysterious Family
2017 ATM Machine Nicodemus Starring Nkechi Nweje, Destiny Etiko, Jerry Williams
???? Royal Choice Starring Joyce Kalu
2018 The Billionaires Eze Kwe Eche Starring Osita Iheme
2018 Moms at War Starring Omoni Oboli, Funke Akindele

Awards[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Award Category Result Notes
2009 City People Entertainment Awards Best New Actor Of The Year (English) Won
2012 2012 Nollywood Movies Awards Best Actor In A Supporting Role Nominated
2013 City People Entertainment Awards Best Actor of the Year (English) Won
2013 Pamsaa Awards Best Actor Won
2014 2014 Nollywood Movies Awards Best Lead Male Nom
2015 Afrifimo Awards Best Actor Nom Afrifimo Special Recognition Award 2015 was given
2021 Net Honours Most Searched Actor nom