Omoni Oboli

From Wikipedia
Omoni Oboli
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejOmoni Oboli Chenj-am
Orijina nemOmoni Oboli Chenj-am
Wen dem bon am22 April 1978 Chenj-am
Ples wey dem bon amDelta State Chenj-am
Pesin wey e mariNnamdi Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm producer, actor, film director, brand ambassador, screenwriter Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Benin, New York Film Academy Chenj-am
Academic degreeBachelor of Arts Chenj-am
Wen e stat wok2009 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Notable workThe Stars are Ageless Chenj-am
Awod wey e koletELOY Awards, Best of Nollywood Awards Chenj-am
Nominated forELOY Awards, Africa Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Omoni Oboli (dem bon am on 22 April 1978), na Naija aktres, e dey rait script, fim direkto, produsa an digita fimmeka. Na for New York fim Akademik shi tek stodi an shi don rait plenti pley like; The Figurine (2009), Anchor Bay (2010), Fatal Imagination, Being Mrs Elliott", The first Lady and wives on Strike (2016). In 2018 shi dey an dairet komedi fim, Mom's at War.

Hau shi stat life an edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Oboli in Benin City, Edo State, na Mesogar pikin, one smol vilej for Delta State, Nigeria. Omoni Oboli finish im sekondri skul an primari for Benin City, Edo State, Nigeria kon finish wit Bachelor's digre in french for University of Benin, an na wit 2nd klass upper division. Afta e finish skul for Naija Omoni Oboli go stodi digital editing insaid New York Fim Akademi wie dey abroad.

Hau shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Omoni Oboli stat im fest rol for fim in Bitter Encounter (1996), wia shi du seketry insaid. Nex fim wey shi du na Shame. Shi kon go du main aktres for insaid 3 beta fims; Not my will, Destined to Die an Another Campus Tale. Afta dem don sabi am wel in 1996, e komot for som taim to go Universiti go stodi. Afta skul e go mari wey mek pipu no dey ci am wel wel lik bifor. Shi kom bak in 2009 to dey akt fim bak. Shi kon leta stat to dey produs fim.

Omoni Oboli du plenti fim wey mek pipu sabi am well wel bak, fim lik; Wives on Strike an The Rivals, fim wey shi du wit im frend an e win prias for Best International Drama insaid New York International Independent Film & Video Festival. Na di fest fim wey dem go sho sins di event stat