Osita Iheme

From Wikipedia
Osita iheme
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Orijina nemOsita Iheme Chenj-am
Fest nemOsita Chenj-am
Famili nemIheme Chenj-am
Wen dem bon am20 February 1982 Chenj-am
Ples wey dem bon amMbaitoli Chenj-am
Fest langwejIgbo langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Igbo langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film producer, comedian Chenj-am
Wie e go skulInstitute of Management and Technology Chenj-am
Wen e stat wok1998 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Medical conditiondwarfism Chenj-am
FilmographyOsita Iheme filmography Chenj-am
Notable workAki na Ukwa Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Osita Iheme (dem bon am on 20 February 1982) na Naija akto, produsa an buk raita. Plenti pipu sabi am as pawpaw insaid Aki na Ukwa fim. Na Osita Iheme stat Inspired Movement Africa, wey e dey uze to dey hep youth tink wel. Insaid 2007, Iheme kolet Lifetime Achievement Award Wen dey du Afrika Muvie Akademi Awords. Insaid 2011, dem giv Osita Iheme Memba of di Order of di Fediral Repoblik (MFR) by President Goodluck Jonathan.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Osita Iheme papa an mama bon five pikin, an na im shot pas, im papa an mama nem na: Mr Herbert Iheme an Mrs Augustina Iheme. Na on 20 February 1982 dem bon am, Iheme kom fom Mbaitoli, Imo Stet, Nigeria. E gro for Ania Stet an e get MBA digre fom Institute of Management an Technology, Enugu (IMT). Afta e finish for IMT e tok sey e lik to bi lorya but let's stat to dey akt fim in 1998.

Im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Meni fim wey e akt na smol pikin dem dey uze am du. Insaid 2002, plenti pipu sabi am as e tek akt wit Chinedu Ikedieze insaid Aki na Ukwa fim. Insaid di fim, e bi smol pikin wey no dey hia wod.

Iheme na New Generation Ambassador for Rotary International District 9110 an na im rait INSPIRED 101 . Osita Iheme don du fim wey don pas 100 for Naijá. Im sekond we bi lik am na Chinedu Ikedieze, e get smol bodi lik Osita, wey mek dia two difren fom oda Naijá aktors.

For Insaid 2018, e tok sey e wan go for politis.

Awords[chenj-am | chenj-am for orijin]

Insaid 2011, dem giv am Nashonal honor of Memba of Order of di Fediral Repoblik (MFR) by President Goodluck Jonathan. Insaid 2007 dem giv am lifetime Achievement Awrds AMAA (Afrika Muvie Akademi)

Fim wey e akt[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes
2002 Aka Gum with Chinedu Ikedieze
Aki na ukwa Pawpaw with Chinedu Ikedieze
Okwu na uka with Chinedu Ikedieze & Patience Ozokwor
2003 2 Rats with Chinedu Ikedieze, Patience Ozokwor and Amaechi Muonagor
Baby Police Dada with Okey Billy Boniface
Back from America Risky with Chinedu Ikedieze and Rita Dominic
Charge & Bail with Chinedu Ikedieze
Good Mother with Amaechi Muonagor
Green Snake Akpuruka with Nkiru Sylvanus
I, Not Stupid with Sam Loco Efe
I'm in Love Osuondu with Chinedu Ikedieze
Informant with John Okafor
John and Johnny Just Come
Johnny Just Come Johnson with Sam Loco Efe
Lagos Boys with Chinedu Ikedieze
Local Champion with Chinedu Ikedieze
Nicodemus with John Okafor
Nwa Teacher Azigo with Chinedu Ikedieze
Oke Belgium Kekere
Onunaeyi: Seeds of Bondage with Pete Edochie, Chinedu Ikedieze, Patience Ozokwor & Clem Ohameze
Pipiro with Chinedu Ikedieze
Show Bobo: The American Boys Ikem with Chinedu Ikedieze
School Dropouts with Chinedu Ikedieze
Tell Them with Sola Fosudo
The Tom and Jerry Jerry with Chinedu Ikedieze
2004 American Husband with Amaechi Muonagor
Big Daddies with Chinedu Ikedieze
Columbia Connection
Mr. Ibu Muo with John Okafor
Not by Height with Chinedu Ikedieze
Sunday School Children with Chinedu Ikedieze
2005 Colours of Emotion Spark with Chinedu Ikedieze
Final World Cup with Chinedu Ikedieze
Holy Diamond Ikenna
I Think Twice Obinna with Chinedu Ikedieze
The Last Orphan
My Business
One Good Turn with Chinedu Ikedieze
Reggae Boys with Chinedu Ikedieze
Secret Adventure with Chinedu Ikedieze
Cat & Rat with Chinedu Ikedieze
Criminal Law Chris with Chinedu Ikedieze
Jadon with Chinedu Ikedieze
Kadura with Chinedu Ikedieze
Last Challenge with Kanayo O. Kanayo & Chinedu Ikedieze
Magic Cap with Chinedu Ikedieze
Remote Control
Royal Messengers with Chinedu Ikedieze
Sweet Money with Chinedu Ikedieze
'U' General with Chinedu Ikedieze & Patience Ozokwor
Winning Your Love with Chinedu Ikedieze & Patience Ozokwor
Young Masters with Chinedu Ikedieze
2007 Thunder Storm with Chinedu Ikedieze
Stubborn Flies with Chinedu Ikedieze
Spirit of a Prophet with Chinedu Ikedieze & Clem Ohameze
Powerful Civilian Joe with Chinedu Ikedieze & Victor Osuagwu
Power as of Old with Chinedu Ikedieze & Clem Ohameze
Escape to Destiny with Chinedu Ikedieze
Cain & Abel with Chinedu Ikedieze
Village Destroyers Acho with Chinedu Ikedieze and Kenneth Okonkwo
2008 Daddy Must Obey with Chinedu Ikedieze
Intelligent Students with Chinedu Ikedieze and Sam Loco Efe
Markus D Millionaire with Chinedu Ikedieze
2009 Onye Obioma with Chinedu Ikedieze
2010 Loyal Enemies with Chinedu Ikedieze and Van Vicker
2011 Ben Ten with Chinedu Ikedieze
Love for the Kids followed by Another Love; with Chinedu Ikedieze
Another Love sequel to Love for the Kids; with Chinedu Ikedieze
The Mirror Boy Mirror Boy with Genevieve Nnaji
Yellow Sisi with Chinedu Ikedieze
2012 Kingdom on Earth with John Dumelo
Village Rascals with Chinedu Ikedieze
2013 Double Mama with Chiwetalu Agu
The Fighter with Chinedu Ikedieze and Funke Akindele
Terrible Twos with Chinedu Ikedieze
2014 Bomboy followed by Osuofia the Boxer; with Nkem Owoh
Osuofia the Boxer sequel to Bomboy; with Nkem Owoh
Pawpaw the Guitar Boy with Chiwetalu Agu
2015 Two Sons of Ali with Chinedu Ikedieze
2016 The Twin Sisters with Chinedu Ikedieze
2017 The Self-Destruction of Little Mark
2018 Ada My Love
Games Men Play 5: Computer Games Is Our Game
Too Much Money with Chinedu Ikedieze
2021 Aki and Pawpaw Pawpaw with Chinedu Ikedieze
Christmas in Miami Raphael
2023 Welcome to Africa
unknown House Boys for Sale[1] with Patience Ozokwor and Chinedu Ikedieze
  1. "House Boys for Sale". WorldCat. Retrieved 6 Nov 2023.