Daniella Okeke
Hau e go bi
Daniella Okeke
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | daniella okeke |
| Orijina nem | daniella okeke |
| Fest nem | Daniella |
| Famili nem | Okeke |
| Wen dem bon am | 26 March 1977 |
| Ples wey dem bon am | Imo State |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Igbo langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Personal pronoun | L484 |
Daniella Okeke na aktres for inside Naija. For 2013, shi get sta as "Joke" inside di fim Lagos Cougars, na dis rol we i ple mek ha di Best Aktres for wan lidin rol awod at di 10th Africa Movie Academy Awards and 2014 Nigeria Entertainment Awards.
Im pasona life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Okeke on 26 March, 1977. Shi kom from Imo Stet. Okeke lov big big kas dem.
Som fim we i do
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Sleek Ladies (2007)
- Stronger than Pain (2007)
- Lagos Cougars