Queen Nwokoye
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Queen |
Wen dem bon am | 11 August 1981 |
Ples wey dem bon am | Lagos |
Wok wey e dey du | actor |
Wie e go skul | Nnamdi Azikiwe University |
Wen e stat wok | 2004 |
Notable work | Chetanna |
Queen Nwokoye (dem bon am for August 11, 1982) Naija aktres. Pipul sabi am wel wel wen e bi di main akto for di 2014 fim wey di nem na Chetanna. Na dis fim mek am win di "Best Aktres" nomineshon for di 11th Africa Movie Awards.
How e tek stat life an go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Nwokoye for Lagos Stet inside Katolik famili bot e kom fom Ovim for Isuikwuato lokal Govament of Abia Stet for Naijá. E stat to dey go skul for Airforce Primary School. Afta dat, e finish sekondri skul for Queens College Enugu bifor e kom go Nnamdi Azikiwe University Awka, Anambra Stet wie e go rid Sociology and Anthropology. E bin get mind sey e go bi lorya.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Sins wey e first du fim for 2014 for di fim wey di nem na Nna Man, Nwokoye don kom dey show face for plenti Naija fim dem. E win awod-dem an get nominashon-dem.
Fim wey e du
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Nna Men (2004)
- His Majesty (2004)
- The Girl is Mine (2004)
- Security Risk (2004)
- Save The Baby (2005)
- Back Drop (2005)
- Speak The Word (2006)
- My Girlfriend (2006)
- Last Kobo (2006)
- Lady of Faith (2006)
- Disco Dance (2006)
- Clash of Interest (2006)
- The Last Supper (2007)
- When You Are Mine (2007)
- The Cabals (2007)
- Show Me Heaven (2007)
- Short of Time (2007)
- Sand in My Shoes (2007)
- Powerful Civilian (2007)
- Old Cargos (2007)
- My Everlasting Love (2007)
- Confidential Romance (2007)
- The Evil Queen (2008)
- Temple of Justice (2008)
- Onoja (2008)
- Heart of a Slave (2008)
- Female Lion (2008)
- Angelic Bride (2008)
- Prince of The Niger (2009)
- Personal Desire (2009)
- League of Gentlemen (2009)
- Last Mogul of the League (2009)
- Jealous Friend (2009)
- Makers of Justice (2010)
- Mirror of Life (2011)
- End of Mirror of Life (2011)
- Chetanna (2014)
- Nkwocha (2012)
- Ekwonga (2013)
- Ada Mbano (2014)
- Agaracha (2016)[1]
- New Educated Housewife (2017)
- Blind Bartimus (2015)
- Evil Coffin (2016)
- Chosen Bride
- Heart of Gold (2019)
Awods an nomineshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Year | Awod serimoni | Prize | Resot | Ref |
---|---|---|---|---|
2011 | 2011 Best of Nollywood Awards | Best Supporting Actress in an English Movie | Nominated | [2] |
Fresh Scandal Free Actress | Won | [3] | ||
2012 | Nollywood Movies Awards | Best Actress in an Indigenous Movie (non-English speaking language) | Nominated | [4] |
2013 | Best of Nollywood Awards | Best Lead Actress in an English Movie | Nominated | |
2014 | Nollywood Movies Awards | Best Indigenous Actress | Nominated | |
2015 | 11th Africa Movie Academy Awards | Best Actress in a Leading Role | Nominated | |
Zulu African Film Academy Awards | Best Actor Indigenous (Female) | Won | [5] | |
Best of Nollywood Awards | Best Actress in a Leading Role (Igbo) | Won | [6] | |
2016 | City People Entertainment Awards | Face of Nollywood Award (English) | Won | [7] |
2017 | Best of Nollywood Awards | Best Supporting Actress –English | Nominated | [8] |
Pasona life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Queen Nwokoye mari Mr Uzoma wey bi sey dem kom bon twin, two boi pikin an one gel pikin.
Wie dem gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Latest 2016 Nollywood movie, IrokoTV, retrieved 15 October 2016
- ↑ "The 2011 Best Of Nollywood (BON) Awards hosted by Ini Edo & Tee-A – Nominees List & "Best Kiss" Special Award". BellaNaija. Retrieved 22 May 2016.
- ↑ Osaremen Ehi James/Nigeriafilms.com. "Queen Nwokoye Becomes Busiest Nollywood Actress". nigeriafilms.com. Archived from the original on 4 June 2016. Retrieved 22 May 2016.
- ↑ "Mercy Johnson, Genevieve, Omotola, Others In Hot NMA Fight". Nigerian Voice. Retrieved 2022-07-19.
- ↑ Chidumga Izuzu (3 November 2015). "Queen Nwokoye: Actress wins 'Best Actor Indigenous Female' at ZAFAA 2015". pulse.ng. Retrieved 22 May 2016.
- ↑ Fu'ad Lawal (14 December 2015). "Best of Nollywood Awards 2015: See full list of winners". pulse.ng. Retrieved 22 May 2016.
- ↑ Adedayo Showemimo (26 July 2016). "Full List Of Winners at 2016 City People Entertainment Awards". Nigerian Entertainment Today. Archived from the original on 8 December 2016. Retrieved 27 July 2016.
- ↑ "BON Awards 2017: Kannywood's Ali Nuhu receives Special Recognition Award". Daily Trust. 2017-11-23. Retrieved 2021-10-07.