Van Vicker

From Wikipedia
Van Vicker
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromGana Chenj-am
Orijina nemJoseph van Vicker Chenj-am
Fest nemJoseph Chenj-am
Famili nemVicker Chenj-am
Wen dem bon am1 August 1977 Chenj-am
Ples wey dem bon amAccra Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor Chenj-am
Wie e go skulMfantsipim School Chenj-am
Official websitehttp://vanvickerofficial.com/ Chenj-am

Joseph Van Bicker ( wey dem bon on 1 August 1977), wey plenti pipu sabi as Van Vicker, na Ghanian aktor, muvie directo, an na pesin wey lik to dey mek oda pipu hapi. Na im bi di chief exekutiv ofisa of sky + Orange producshon haus. Van Vicker nem dey insaid pipu wey fit win Bes Aktor insaid fim an Bes Aktor wey jus dey kom out for di Afrika Muvie Academi Awords in 2008.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Vicker for Accra, Ghana to Ghanian- Liberian mama an a Dutch papa.Im papa kpai wen e dey six years old. Vicker go Mfantsipi skul, na di de sem skul Majid Micheal, wey dey du fim sef go. E finish fom Afrika universiti College of Communication in 2021.

Hau e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Television

Vicker stat wit radio presenta at Groove 106.3fm (1999 -2000) an Vibe 91.9fm (2001-2004) an still wok for Television station TV3 Ghana (1997 - 1999) & Metro TV (20000-2004), Van Vicker dey for one Ghanian televishon series Sun City, wey dey abaut Universiti life. Na im bi Le Roy King jr, for di fim.

Fim

Di fest fim wey Vicker go dey insaid na Divine Love. Na dis fim bi di fes fim wey Majid Michael an Jackie Appiah, wey dem du folo du fim, fest akt.

Vicker dey holways du fim love fim wit Jackie Appiah an Nadia Buari. Di wey e dey akt pipu dey kompare an wit Naija Ramsley Nouah an Majid Michael.

Hau e tek wok for Nollywood[chenj-am | chenj-am for orijin]

Van Vicker don du plenti Nollywood fims wit ogbonge Nollywood aktos, like; Tonto Dike, Mercy Johnson, Stephanie Okereke, Chika Ike an Jim Iyke. Som of di Nollywood fim e du na; My soul Mate, Heart of fire, Popular King, Gambling wit Marriage, Harvest of Love, Stolen Will, The Joy of a Prince, Discovered, The Kingdom an against the law.

Hau dey tek no am for di wod[chenj-am | chenj-am for orijin]

Vicker don direct, stat in, an don produs five fims wit im Sky + Orange production sins 2008, Na 2012 big pas for im production hauz, wey hep am get NAFCA Bes Aktor an Directo, Awords, for im komedi muvie, Joni Waka. Vicker nem don dey insaid aktor wey don win difren awod for Afrika an di Wod.Som of di Awords wey e don win; Ghana Movie Awods, ACRAG awods an di Nollywood Academy Films Critics Awods. In 2011, e win Pan Afrika creative aktor.

Awods an Norminashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Awod Kategory Recipient Result
2008 4th Africa Movie Academy Awards Best Actor in a Leading Role The Return of Beyonce/Princess Tyra Nominated
Best Upcoming Actor Nominated
2009 Afro-Hollywood Award Best Actor (African film category) Won
2010 2010 Ghana Movie Awards Best Actor Leading Role (Local Film) Dna Test Nominated
2011 2011 Ghana Movie Awards Best Actor Leading Role Paparazzi Nominated
2011 Pan African Film Festival Africa Channel's Creative Achievement Award Himself Won
2012 Nollywood and African Film Critics Awards|Nafca Best Comedy Movie Joni Waka Won
2013 2013 Ghana Movie Awards Best Actor (Local Film) Joni Waka Won
Pyprus Magazine Screen Actors Awards Best International Actor Won
2014 2014 Ghana Movie Awards Favourite Actor Nominated
2015 Nollywood and African Film Critics Awards|Nafca Best Actor in a Leading role (Diaspora film) Heart Breaker's Revenge Nominated
2016 2016 Africa Magic Viewers Choice Awards Best Actor Drama/Series A long Night Nominated
2016 Nigeria Entertainment Awards Best Actor Africa/Non Nigerian Nominated
KumaWood Awards Best Collaboration Broni W'awu Won

Filmography[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes
2004 Divine Love with Majid Michel & Jackie Aygemang
2006 Beyonce: The President's Daughter Raj with Nadia Buari & Jackie Aygemang
Darkness of Sorrow CK (Charles) with Nadia Buari
Mummy's Daughter with Nadia Buari & Jackie Aygemang & Okediji Alexandra
The Return of Beyonce Raj with Nadia Buari & Jackie Aygemang
2007 American Boy "Nelly" with Nadia Buari
I Hate Women Rocky with Jackie Aygemang
Innocent Soul
In the Eyes of My Husband Leo with Nadia Buari
Princess Tyra Kay with Jackie Aygemang, Yvonne Nelson
Royal Battle Lawrence with Majid Michel & Jackie Aygemang
Slave to Lust with Nadia Buari, Ini Edo, Mike Ezuruonye & Olu Jacobs
Wedlock of the Gods
2008 Broken Tears Ben with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal
Corporate Maid Desmond
Friday Night
Jealous Princess Sam with Chika Ike & Oge Okoye
River of Tears Ben with Genevieve Nnaji & Kate Henshaw-Nuttal
Total Love with Jackie Aygemang
2009 Twilight Sisters Micky with Oge Okoye
Royal War Uzodimma with Ini Edo, Rachael Okonkwo
2009 Beyond Conspiracy Michael
2010 Discovered
2010 Loyal Enemies
2010 Kingdom in Flames
2011 Paparazzi Eye In The Dark Rich
2013 One Night In Vegas Tony with Jimmy Jean-Louis, Michael Blackson, Sarodj Bertin
2014 The Heart Breaker's Revenge Dalyboy with Dalyboy Belgason, Brittany Mayti, Sarodj Bertin
2016 Skinned Robert/ Bobby with LisaRaye McCoy, Jasmine Burke
2017 Cop's Enemy Christopher "Shadow" Ifechi
Pending Day After Death with Wema Sepetu

Wia dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

1.Olatunji Samuel (21 January 2010) "My Wife, my story,my life - Van Vicker".The Daily Sun Lagos Nigeria. Retrieved 02 August 2023.