Desmond Elliot

From Wikipedia
Desmond Elliot
pesin
Industryfilm industry, cinema of Nigeria Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemDesmond Chenj-am
Famili nemElliott Chenj-am
Wen dem bon am4 February 1974 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film director, politician Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts, Politiks Chenj-am
Wie e go skulLagos State University Chenj-am
Academic degreebachelor's degree Chenj-am
Work locationLagos State House of Assembly Chenj-am
Party wey e dey for politisAll Progressives Congress Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Nominated forAfrica Movie Academy Awards Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Desmond Oluwashola Elliot (dem bon am on 4 Febuary 1974) na Naija aktor, fim daretor, an politishian. Na Elliot win di April 11, 2015 Legos Stet House of Hassembli, Surulere Konstitushon. Elliot win di best soportin aktor at di 2nd Afrika Majik Viewa Chuiz Awod an e nem folo join for di katigori of best soportin aktor at di 10th Afrika Muviee Akedemi Awod

How e tek stat life an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for Olowogbowo wey de Lagos Island dey bon Elliot. E papa na kom from Yoruba tribe an e mama kom from Illah in Oshimi North, Delta Stet.

Eliott do e pamari edukeshon for Air Force Pamari Skul" an go St. John's Kolej. Di two skul de Jos. E rid Ekonomik for Legos Stet Yunivasiti an e finish di Yunivasiti in 2003.

How e tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na one of Elliot frend me like to bi aktor. Elliot kom stat to dey akt inside T.V show like Everyday People, One Too Much, an Saints and Sinners . Elliot get levul for Nollywood bikos e don dey inside fim-dem wey pass two hundred. Som of di fim-dem na: Men Who Cheat, Yahoo Millionaire, an Atlanta.

Bikos of how e tek akt wel wel inside Behind Closed Door, e nem enta di katigori for Best Aktor in a Soportin role at di Afrika Muviee Akedemi Awod in 2006.

Elliot join bodi produs an daret one fim kol Reloaded. Di fim enta three difren katigori at di Afrika Muvee Awod in 2009.

Entertainmenf Awards join e nem for di Best Aktor katigori in 2009 an 2010. In 2014, e nem join for Best Aktor in a Soportin role at di Afrika Muvee Akedemi Awod. Na bikos of sef e do wel for di fim Finding Mercy mek e nem fit enta day katigori.

How e tek enta politis[chenj-am | chenj-am for orijin]

Elliot tel pipo sey e wan put hand inside politis in September 2014. Dis one mek am kolet tiket onda di APC parti tek fight for Legos Stet House of Hassembli for Surulere Konstitushon for di 11 April 2015 Jeneral Eleshon.

E pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Elliot wife na Victoria Elliot an di marej don produs four pikin. E dey wok with Globacom. Elliot wife na Victoria Elliot an di marej don produs four pikin. E dey wok with Globacom.

Fim-dem wey e de inside[chenj-am | chenj-am for orijin]

  • Teni's Big Day (daretor) (2023)
  • Love Castle (2021)
  • Crazy People (2018)
  • Falling (2015 film) (2015)
  • Black Val (2015)[23]
  • The Department (film) (2015)[24]
  • When Love Happens (2014)
  • 30 Days in Atlanta (2014)
  • Okon Goes to School
  • Kamara's Tree (2013)
  • Kiss and Tell (2011 film) (2011)
  • I'll Take My Chances (2011)
  • Bursting Out (film) (2010)
  • Holding Hope (2010)
  • Nollywood Hustlers (2010)
  • Before the Light (2009)