Wunmi Toriola
Hau e go bi
Wunmi Toriola
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Orijina nem | Olawumi Toriola |
| Fest nem | Wunmi |
| Wen dem bon am | 11 July 1988 |
| Ples wey dem bon am | Lagos |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Yoruba Langwej, English langwej |
| Wok wey e dey du | actor, film producer |
| Wie e go skul | University of Ilorin, University of Ilorin |
| Hair kolor | black hair |
| Awod wey e kolet | City People Entertainment Awards |
Wunmi Toriola na Naija aktres an fim produsa.
How shi stat wok an edukeshon
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Wunmi Toriola for Legos, Nigeria. Shi go providence Primari an Sekondri Skull for Legos Stet bifor shi kon go Universiti of Ilorin wia shi tek kolet Bachelor's digre in Linguistics.
Wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]In 2009, Wunmi get im fest fim wey di nem na Odunfa Caucus, an shi leta kon produs im own fim Ajewunmi in 2015.
Insaid 2018, shi win di Fastest Rising Actress (Yoruba) award for di City People Entertainment Awards.
Pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Toriola mari Insaid 2018. Na October 14 2019, Shi bon fest pikin.
In October 2024, Shi anous sey dia marriage don skata an na four years shi use dey dey wit im husband bifor dem skata.
Fim shi don du
[chenj-am | chenj-am for orijin]Aktor
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Alakada Reloaded (2017) - Wumi
- Ayomipo
- Wedding Ring
- Our Love Story[1]
- False Flag (film) (2017)
- The Cokers (2021) - Adejoke
- Battle on Buka Street[2] (2022) - Titi
- Ija (2023) as Itunnu
- Crossroads (2024) as Dunni
- Queen Lateefah (2024) as Lateefah
Awods and nominashons
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Award | Category | Result | Ref |
|---|---|---|---|---|
| 2018 | City People Entertainment Awards | Fast Rising Actress (Yoruba) | Won | |
| 2021 | Yoruba Music and Films Awards | Best Actress | Nominated | |
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ Online, Tribune (August 15, 2021). "Akeem Adeyemi returns to set with 'Our Love Story'". Tribune Online. Retrieved August 4, 2022.
- ↑ Emmanuel, Solution (2023-01-04). "Funke Akindele's 'Battle on Buka Street' makes history in U.S. cinemas". Premium Times Nigeria. Retrieved 2023-06-02.