Jump to content

Barry Jay

From Wikipedia
Barry Jhay
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
AliasBarry Jhay Chenj-am
Wen dem bon am13 February 1993 Chenj-am
Ples wey dem bon amIbadan Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej Chenj-am
Wok wey e dey dumusician Chenj-am
Stai of song abi fimAfrobeats Chenj-am

Oluwakayode Junior Balogun (dem bon am on February 13 1993) plenti pipu sabi am as Barry Jhay, na Naija Afrobeat musikshan, dem sabi am ontop di kain wey e dey tek sing. Dem bon am for Ibadan, Oyo Stet, Nigeria but na Legos Stet e gro up. Dem bon am insaid IK Dairo famili.

How e tek stat life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Barry Jhay don lik musik sins wen e dey smol. E stat to dey rekod sins e dey 5 years old. Wetin hep am sabi musik wel wel na bikos e ci how e papa dey sing wen e smol.

Som of im wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Ashe She

.Only You

.Olodo

.Sokale

.Ori

.Japa

.Muje

.Solemuje

.Aiye

. Kabiyesi

.Albums

.Barry Back (2020)

.Son Of God EP (2022)

.Party Boy Barry (2023)

.Barry Back 2-EP (2023)

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.