Jump to content

Lamidi Akintobi

From Wikipedia
Lamidi Akintobi
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Country for sportNaija Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dujournalist Chenj-am
Wie e go skulCity, University of London Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
Wen e stat wok2006 Chenj-am
E pipulYoruba Langwej Chenj-am

Lamidi Akintobi (dem bon am on 19 August) na Naija Journalists an media pesin. Shi wok as nuis anchor for Channels Television an shi dey folo du The Spot for EbonyLife TV wit Zainab Balogun an Ebuka Obi Uchendu.

How shi stat life an skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Akintobi for Legos, Nigeria na fom Abeokuta, Ogun Stet. Shi get associate of arts digre in Broadcast Journalism an Spanish fom Volunteer Stet Kommuniti College. Shi get masta digre insaid Intanashonal Journalism fom City Universiti in London as a British Council Chevening scholar in 2011. Shi bi memba of di Delta Sigma Theta sorority in 2004. Shi don sta for Tennessee an Texas bifor.


Akintobi don wok wit Channels Television. Lamide na freelance produsa, presenta an event host an CNN don sho e wok bifor.

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]