Tracy Chapele

From Wikipedia
Tracy Chapele
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija, Delta State Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dujournalist Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Benin Chenj-am

Tracy Chapele, wey pipul no wel wel as Tracy Chapele-Ugo, na Naija jonalis wey bikom di fest Urhobo wuman to kolet shif tahitu for Udu Kindom for di fest taim for ova 100 yies wey di Kindom don de.[1] For 2021, Tracy Chapele tok say na God mek am fit get di tahitu. E tok say "Dis tradishon wey I break na by di grace of God".[1] Shi bi Naija pijin sports komentetor.[2] Pipul sabi am wel wel as di pesin wey mek plenti Naija pipul wey nor go skul to like Naija sports wit di way e dey yuz pijin langwej tok sport tori.[2]

Na for Delta Stet dem tek bon Tracy Chapele and dis one mek am Urhobo wuman.[3] Shi bi gel pikin of di lait Chief Oletu Chapele, di Okugbe of Udu Kindom.[1] Shi bin graduate fom di Univasiti of Bini wit a Bashilor Digre for English and Literature.[1][3] For 25 March 2023, Isaiah Ogedegbe tok beta tins abaut di way Tracy Chapele tek sopot sports divelopmet for Naija and e kol Tracy "one of Afrika ogbonge wuman Naija pijin sports komentetor".[4]

How shi tek wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Tracy Chapele don wok as a Naija pijin sports komentetor wit Inspireshon 92.3 FM, Sports Redio 89.9 Brila FM and Wazobia 95.1 FM, Legos.[1][3] Tracy Chapele stil don hapiya for meni televishon shanel like BBC, Supersports, Channels TV, Plus TV Afrika, Star Times, NTA, AIT, Fuze NG, wie shi bin intaview som of di ogbonge nems for sports.[3][5][6][7]


Akording to Isaiah Ogedegbe, "Shi don mek meni Naija pipo wey no go skul to enjoy sports wit ha yuz of Naija Pidjin".[8]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. 1.0 1.1 1.2 1.3 1.4 "Tracy Chapele: Woman break '100 years' record to collect chieftaincy title dem dey only give man for Udu Kingdom". BBC News Pidgin. 16 December 2021. Archived from the original on 19 December 2021. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. 2.0 2.1 "Meet Suo: An amazon of Nigeria pidgin football commentary". The Guardian. 8 January 2021. Archived from the original on 1 October 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  3. 3.0 3.1 3.2 3.3 Magbei, Tare (24 December 2022). "Tracy Chapele: The Queen of Pidgin English Sports Commentary". Daily Report Nigeria. Archived from the original on 19 March 2023. Retrieved 24 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  4. Ogedegbe, Isaiah (25 March 2023). "Two Sports Journalists And Their Contribution To Sports Development In Nigeria -By Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 25 March 2023. Retrieved 25 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  5. Ogedegbe, Isaiah (9 April 2023). "The Story Of Chief Tracy Chapele-Ugo -By Isaiah Ogedegbe". Opinion Nigeria. Archived from the original on 9 April 2023. Retrieved 9 April 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  6. Imoh, Jennifer (9 April 2023). "The Story Of Chief Tracy Chapele-Ugo -By Isaiah Ogedegbe". BreakingNews Nigeria. Archived from the original on 9 April 2023. Retrieved 16 April 2023.
  7. "The Story Of Chief Tracy Chapele-Ugo -By Isaiah Ogedegbe". LifeStyle.com.ng. 9 April 2023. Archived from the original on 16 April 2023. Retrieved 16 April 2023.
  8. "Two Sports Journalists And Their Contribution To Sports Development In Nigeria -By Isaiah Ogedegbe". Naijareel.com. 25 March 2023. Archived from the original on 25 March 2023. Retrieved 5 November 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)