Jump to content

Jumoke Odutola

From Wikipedia
Jumoke Odutola
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejJumoke Odetola Chenj-am
Orijina nemJumoke Odetola Chenj-am
Fest nemJumoke Chenj-am
Wen dem bon am16 October 1983 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Broda an sista7 Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokYoruba Langwej, English langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wie e go skulAjayi Crowther University Chenj-am
Academic degreeinformation and communications technology Chenj-am
Academic thesiscomputer science Chenj-am
RilijonCatholicism Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Magic Viewers' Choice Awards Chenj-am
NomineeAcademy Award for Best Actress Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Olajumoke Odetola (dem bon am on 16 October 1988) na Naija aktres an fim produsa, shi stat to dey akt for Nollywood wit English-Yoruba cinema, bifor shi du plenti Yoruba langwej fims.

How shi stat life an edukeshon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon am on 16 October1988 insaid Legos|Lagos. Olajumoke na las bon insaid famili of nine. im papa an mama wit seven pikin (6 girls, 1 boy) shi kom fom Ijemo wey dey Abeokuta, Ogun Stet. Odetola go Abati Nur/Pry Skul insaid Legos Stet shi go Abeokuta Grammar Skul for sekondri edukeshon. shi get fest digre fom Ajayi Craowther University Oyo Stet wey mek finish wit masta digre in Computer Science. Shi tok for one intavew sey e finish high institushon wit CGPA of 4.3. Di aktres du NYSC servis for Abia Stet.

Intavew wey shi du wit Punch Niuspepa wia shi tek tok sey fim wey shi dey du no weytin e papa an mama wan mek shi du. but bikos of di kain way e dey popula an sabi do wok wel mek im papa an mama sopot am. shi tok sey Somewhere in the Dark fim wey shi du na im dey one kain for am pas.

Insaid 2015, shi win revelation of di year awod for BON Awods, for Africa Magic Viewers' Choice Awards, Odetola win di awod for best indigenous language fim bikos of hau shi akt for Binta Ofege an Somewhere in the dark. shi win best aktres in a lead role (Yoruba) in 2017 Best Nollywood Awards in Ogun Stet.

Som fim shidon akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Somewhere in the Dark

  • Giltterate

.Heroes and Zeros

.Lagodo

. Bachelor's Eve

.Alakiti

.HigiHaga

.Tinsel

.The Return of HigiHaga

. Family Ties

.Kanipe (2017)

.Wetin Woman Want (2018) as Sola

.The Village Headmaster

.Checkmate (2020)