Jump to content

John Dumelo

From Wikipedia
John Dumelo
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromGana Chenj-am
Nem for lokal langwejJohn Setor Dumelo Chenj-am
Fest nemJohn Chenj-am
Famili nemDumelo Chenj-am
Wen dem bon am3 February 1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amGana Chenj-am
Fest langwejEwe Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Ewe, Likpe Chenj-am
Wok wey e dey duactor, politician, farmer, fashion designer Chenj-am
Post wey e deydirector of operations Chenj-am
Wie e go skulAchimota School, Kwame Nkrumah University of Science and Technology, Christ the King School, Ghana Institute of Management and Public Administration Chenj-am
Work locationAyawaso West Municipal District Chenj-am
Wen e stat wok1991 Chenj-am
Party wey e dey for politisNational Democratic Congress Chenj-am
Candidacy in election2020 Ghanaian general election Chenj-am
Awod wey e koletGhana Movie Awards Chenj-am

John Dumelo (dem bon am on 3 February 1984) na Ghanian aktor an politishan. For 1 April 2014, na im bi fest Ghanian aktor wey go get 1million likes for Facebook. Im papa an mama na Mr John Dumelo, wey bi civil engineer, an Mrs. Antoinette Dumelo, wey bi custom ofisa.

Hau e tek stat life an edukashon[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Dumelo for Ghana an e go im fest skul insaid Christ the King School in Accra. E go Achimota skul an e dey insaid Drama Klub e stil win Fliers Guy in Mo-TOWN prais. E go Kwame Nkrumah Universiti of Science an Teknologi. Na im win "Mr University" for KNUST. E stat to dey akt in 1990s insaid 1992 fim wey dem kol Baby Thief Wen e dey go Christ di King Skul.

Som oda biznes e du[chenj-am | chenj-am for orijin]

No bi onli aktin e dey du, Dumelo get som oda biznes wey e sabi. E get klotin line (J.Melo) in 2012. Pipu sabi am as farmar wey dey plant tins an dey kip animal.

Im pasonal life[chenj-am | chenj-am for orijin]

John Dumelo mari Gifty Mawunya Nkornu.Dem du di weeding for Royal Senchi Resort in Akosombo. Dem bon dia fest pikin on 16 October 2018. Di pikin nem na John Dumelo Jnr.,. Dia sekond pikin, wey bi girl na Mali Dumelo, dem bon am on 10 June 2022.

E tel pipu sey im mama don kpai on 15 August 2023.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

E don du plenti fims, lik:[1] Templet:Div-col

Templet:Div-col-end

Awords[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Award Category Film Result
2010 Best of Nollywood Awards Best Actor in a Leading Role The Maidens Nominated
Africa Movie Academy Awards Most Promising Actor Heart of Men Nominated
2011 Afro Australian Movies and Music Awards African Most outstanding Actor Won
Africa Movie Academy Awards Best Actor in a supporting role A Private Storm Nominated
2012 Ghana Movie Awards[16] Best actor in a Lead role Queen Latifa Nominated
2013 Ghana Movie Awards[17] Best Actor in a lead role A Northern Affair Won
2017 2017 Panafrican Film and Television Festival of Ouagadougou (FESPACO)[18] Best Actor West Africa A Northern Affair Won

Honors[chenj-am | chenj-am for orijin]

In January 2023, Universiti of Ghana sabi am as pesin wey dey lik hep pipu wey dey len buk for di skul.

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "John Dumelo films on iROKOtv". Irokotv.com. Retrieved 24 April 2014.
  2. 2.0 2.1 2.2 2.3 Point go mistek: Invalid <ref> tag; no text was provided for refs named citinewsroom.com
  3. Imasuen, Lancelot Oduwa; Onyeka, Ikechukwu (11 February 2011), A Private Storm (Drama, Romance, Thriller), John Dumelo, Augustine Ekeinde, Ngozi Ezeonu, Omotola Jalade-Ekeinde, retrieved 3 February 2021
  4. Blackmoney ®, retrieved 2 December 2018
  5. End of Mirror of Life, retrieved 2 December 2018
  6. Ghetto Queen, retrieved 2 December 2018
  7. Amanfo, Pascal (29 October 2013), Letters To My Mother, Executive Image Movies and Iroko Tv, retrieved 2 December 2018
  8. One Night in Vegas, retrieved 2 December 2018
  9. Of Sentimental Value, retrieved 2 December 2018
  10. Secret Shadows, retrieved 2 December 2018
  11. "Tales Of Nazir – The Movie" Animated film starring John Dumelo, Stonebwoy et al to premiere Jan. 2". Pulse.com.gh. David Mawuli. 8 December 2015. Retrieved 2 February 2016.
  12. "I would still act even after I'm elected MP - John Dumelo - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com (in Amẹ́ríka Ínglish). Retrieved 3 February 2021.
  13. Frimpong-Manso, Shirley (4 July 2020), The Perfect Picture - Ten Years Later (Comedy, Romance), Jackie Appiah, Naa Ashorkor Mensa-Doku, Lydia Forson, Adjetey Anang, Sparrow Pictures, retrieved 3 February 2021
  14. "Sparrow Production shoots 'Perfect Picture' movie again 10 years later". www.ghanaweb.com (in Ínglish). 9 October 2019. Retrieved 3 February 2021.
  15. Ties That Bind, retrieved 2 December 2018
  16. "2012 Ghana Movie Awards". Ghanacelebrities.com. Retrieved 24 April 2014.
  17. "2013 Ghana Movie Awards". M.peacefmonline.com. Retrieved 24 April 2014.
  18. "BlogJohn Dumelo Won An Award In Burkina Faso – And Brought The House Down With His French Speaking Skills (WATCH VIDEO)". Ghanacelerities.com. 28 February 2017. Retrieved 10 April 2018.