Evri poblik log-dem

Na evri log-dem wey dey for Wikipedia. You fit see plenti if you chuz one log taip, di yuzanem (case-sensitive), or di pej wey e afet (olso case-sensitive).

Log-dem
  • 10:29, 9 July 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Balarabe Musa (Created page with "Dem bon '''Abdulkadir Balarabe Musa''' foh (21 August 1936 - 11 November 2020) an na politishian foh Nigeria wey dem elekt as bifor bifor govnor foh Kaduna Stet, na hold ofis foh Nigeria sekond repoblik, from October 1979 go rish 23 June 1981 wen dey impish am komot foh ofis. Foh di nomba four Nigeria repoblik na him bi leeda foh ''Conference of Nigerian Political Parties'' (CNPP),wey bi kombineshon parti wey no bi e parti dem.")
  • 19:01, 8 July 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Dagrin (Created page with "Dem bon '''Oladapo Olaitan Olaonipekun''' wey plenti no as '''Dagrin''' foh (25 October 1984 - 22 April 2010), he kom from Ogun stet for Nigeria. Na rapa for Nigeria, Dem rilis one fim wey tok about e life wey dem kol ''Ghetto Dreamz'' foh 2011.")
  • 11:09, 7 July 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Peter Okoye (Created page with "'''Peter Okoye''' wey meni pipul sabi as '''Mr P''' na Nigeria singa. He stat to dey popular foh di time of 2000s as di memba of di '''P-Square''' wit his twin broda wey meni pipul sabi as '''Rudeboy''', foh 2021 dem awod am wit di honor of doktoh digri from di ''ESCAE University'' wey dey foh ''Benin Republic''.")
  • 14:15, 6 July 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Wsiu Alabi Pasuma (Created page with "Dey bon '''Wasiu Alabi Pasuma''' am foh 27th November 1967. Na Mushin Legos stet e stey from wen he bi dey small till e grow.")
  • 09:22, 3 July 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Femigbajabi Amila (Created page with "'''Olufemi Hakeem Gbajabiamila''' (CFR) na Nigeria Lawyer an na politishian wey dem bon foh (25 June 1962), na him bi di Chief of Staff for di Nigeria President for 2023. Him don fes serv as nomba 14 ''Speaker of the House of Representatives'' foh Nigeria from 2019 tu 2023.")
  • 13:04, 18 May 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Lata Tondon (Created page with "'''Lata Tondon''' na ''India'' kuk wey kom from ''Madhya Pradesh''. Dem bon ha fo April 15,1980, for September 2019, na shi kolet di wod rekod fo Guinness ontop sey shi kontiniu tu kuk for 87 hawas, 45 minits.")
  • 08:42, 13 May 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Chris Okotie (Created page with "Dem bon '''Christopher Oghenebrorie Okotie''' for 16 June 1958, na Naija pesin wey dey prish for televishon an na pastoh e bi for di ''Household of God Church International Ministries'', wey bi ''Pentecostal congregation'' for Lagos sins February 1987. ==Im Pasona Laif== Na '''Francis Idje''' an '''Cecilia Okotie''' bon '''Okotie''' for ''Ethiope-West'', for Delta State wey bi bifor bifor Bendel State. Wen him dey stat tu dey grow, he kom dey laik tu dey sing, wen e dey...")
  • 12:16, 4 May 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Yuza:Morewealth (Created page with "{{#babel:pcm|en}}")
  • 15:27, 24 April 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Brymo (Created page with "Dem bon '''Ọlawale Ọlọfọrọ''' wey im reel nem na ''"Olawale Ibrahim Ashimi''' for 9 May 1986. Meni pipul sabi am as '''Brymo''' an na song wraita, na singa for Naija, an na musik pafoma, na aktoh, an estill dey rait buk dem. Dem bon am for Okokomaiko an na die e grow up, na sins wen e don dey for sekondri skul for 1999 e don dey rekod e musik dem. E sign Im rekod deal wit ''Chocolate City'' for 2010 bifor dem akius am for 2013 sey e fail tu pafom wetin e promis...")
  • 22:38, 22 April 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Edo Pipul (Created page with "==Edo Pipul== Di Edo or Benin pipul na di grup of pipul wey dia pramary home na from Edo Stet for di southern part for Naija. Dem dey spik di Edo languej an na dem bi di pikin for pipul wey kriet di Benin Empaya. Dem dey veri klos an dem rilet wit oda grup dem wey dey spik Edo languej dem laik; di ''Afemai'', di ''Esan'', ''Isoko'' an di ''Urhobo''. ''Benin'' an ''Bini'' na di nem wey di Portugal pipul yus koropshon tek giv dem, na from di wod ''Ubini'' wey don dey teh...") Tag: Visual edit: Switched
  • 07:57, 21 April 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Esan Pipul (Created page with "Esan pipul na one big grup of pipul wey dey for di southern pat of Naija, wey get di sem orijin, an dem biliv in di sem kolshor, rilijion, languej an meni meni oda tins dem. An na Esan languej dem dey spik.")
  • 05:52, 14 April 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Jeanne Scelles Millie (Created page with "Dem bon '''Jeanne Scelles-Millie''' for 12, September 1900 reesh 22, March 1993 an na French akitekshor enjinia e bi an na raita wey dem bon for Algeria,")
  • 11:09, 13 April 2023 Morewealth tok tins wey e put created page Marie Clothilde Balfour (Created page with "Dem bon '''Marie Clothilde Balfour''' for October 20, 1862 go rish September 1931")
  • 12:30, 17 August 2022 User account Morewealth tok tins wey e put was created automatically