Yemi Shhodimu
Hau e go bi
Yemi Shhodimu
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Yemi |
| Wen dem bon am | 29 January 1960 |
| Ples wey dem bon am | Ogun State |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
| Wok wey e dey du | actor |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Wie e go skul | Obafemi Awolowo University, University of Lagos |
| Academic degree | bachelor's degree, master's degree |
| Wen e stat wok | 1976 |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Personal pronoun | L485 |
Yemi Shodimu (dem bon am on 29 January 1960) na yoruba drama e dey du, televishon presenta, fim diarekto an fimmeka.[1][2]
Hau e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon am for Abeokuta, wey bi kapita of Ogun Stet sautwest Nigeria. E uze plenti of im life for palas of Alake of Egbaland wia e tek sabi yoruba kolsho wel wel. E go Obafemi Awolowo Universiti wia e tek get Bachelor of Arts (B.A.) digre insaid dramatik akt kon leta go Universiti of Legos to go kolet Master of Arts (M.A.) digre in Mass kommunikashon.
Im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]E stat to dey akt in 1976, na dat year e dey insaid Village Head Master muvie. Plenti pipu sabi am bikos of di rol e pley insaid Oleku as Ajani, fim wey Tunde Kelani dairet.
Som of im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Village Head Master that featured Victor Olaotan
- Oleku (1997) produced by Tunde Kelani
- Ti Oluwa Ni Ile
- Saworoide that featured Kunle Afolayan and Peter Fatomilola
- Ayo ni Mofe
- Koseegbe
- Diamonds In The Sky (2019)
- The Miracle Centre (2020)
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "'Muhammadu Buhari' More Competent Than 'Jonathan' - The Economist". nigeriadailynews.com. Archived from the original on 7 February 2015. Retrieved 8 February 2015.
- ↑ "Abike Dabiri, Tunde Kelani, RMD, Yemi Shodimu, Olu Jacobs, other celebs attend at Amaka Igwe's Tribute Night (Photos) - Nigerian Headlines". Nigerian Headlines. Archived from the original on 24 September 2015. Retrieved 8 February 2015.