Kunle Afolayan
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Kunle |
| Famili nem | Afolayan |
| Wen dem bon am | 30 September 1975 |
| Ples wey dem bon am | Ebute Metta |
| Papa | Adeyemi Afolayan |
| Broda an sista | Gabriel Afolayan, Moji Afolayan, Aremu Afolayan, Anu Afolayan |
| Relative | Toyin Afolayan |
| Fest langwej | Yoruba Langwej |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej |
| Wok wey e dey du | film director, actor, film producer |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts, film production |
| Wie e go skul | New York Film Academy |
| Wen e stat wok | 1999, 2005 |
| E pipul | Yoruba Langwej |
| Rilijon | Christianity |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Awod wey e kolet | Best of Nollywood Awards |
| Related category | Category:Films directed by Kunle Afolayan, Category:Films produced by Kunle Afolayan |
| Personal pronoun | L485 |
Kunle Afolayan (dem bon am on 30 September 1975) na Naija aktor, produsa an dairekto. Plenti pipu sabi am ontop hau e tek dey wok for Nollywood muvis wit big moni. E stat to dey akt fim in 1999 for Saworoide fim, e kon stat to dey dairet in 2006, fim e fest du as dairekto na Irapada, na Naija fim wey don kolet plenti awod like; Afrika Muvie Akademik Awod for Bes fim in an Afrika langwej.
Hau e tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Afolayan na Yoruba pesin fom Kwars stet. Na Ade Love, wey dey akt bifor bifor pikin. E dey wok for bank bifor an dey du aktin smol smol, e kon leta go New York Film Academy bikos e wan to dey akt full taim. E don du plenti fim lik: The figurine: Araromire wey dem du wit Yoruba an English langwej an Phone Swap wey Wale Ojo, Joke Silva, Nse Ikpe Etim an Chika Okpala akt insaid am. E don du plenti fim lik: The figurine: Araromire wey dem du wit Yoruba an English langwej an Phone Swap wey Wale Ojo, Joke Silva, Nse Ikpe Etim an Chika Okpala akt insaid am.
Im pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Afolayan mari Tolu insaid 2007, an dey get four pikin. Dia marriage finish insaid year 2019.
Som of im wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Film | Role | Notes | ||||||||||
|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
| Actor | Director | Producer | Writer | ||||||||||
| 1999 | Saworoide | Yes | |||||||||||
| 2002 | Agogo Eewo | Yes | |||||||||||
| 2005 | Ti Ala Ba Ku | Yes | |||||||||||
| 2006 | Irapada | Yes | Yes | Yes | Yes | ||||||||
| Èjiwòrò | Yes | ||||||||||||
| 2007 | Onitemi | Yes | |||||||||||
| 2009 | The Figurine | Yes | Yes | ||||||||||
| Farayola | Yes | ||||||||||||
| 2012 | Phone Swap | Yes | Yes | Yes | |||||||||
| 2014 | Dazzling Mirage | Yes | |||||||||||
| 1 October | Yes | Yes | Yes | ||||||||||
| 2016 | The CEO | Yes | Yes | ||||||||||
| 2017 | The Bridge | Yes | Yes | Omugwo | Yes | Yes | [1] | ||||||
| 2018 | Crazy People | Yes | |||||||||||
| 2019 | Mokalik | Yes | Yes | ||||||||||
| Diamonds in the Sky | Yes | ||||||||||||
| 2020 | Citation | Yes | |||||||||||
| 2021 | Ayinla | Yes | |||||||||||
| Swallow | Yes | Yes | Yes | Yes | |||||||||
| A Naija Christmas | Yes | ||||||||||||
| 2022 | Anikulapo | Yes | Yes | Yes | |||||||||
| 2023 | Ijogbon > | yes | |||||||||||
Awods an Norminashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Award | Category | Film | Result | |
|---|---|---|---|---|---|
| 2019 | Best of Nollywood Awards | Director of the Year | Diamond in the Sky | Nominated | |
| 2021 | Net Honours | Most Searched Actor | Nominated | ||
| 2023 | Africa Magic Viewers' Choice Awards | Best Indigenous Language – Yoruba | Anikulapo | Won | |
| Best Movie West Africa | Nominated | ||||
| Best Overall Movie | Won | ||||
| Best Director | Nominated |
- ↑ "Kunle Afolayan, Omowunmi Dada, Ayo Adesanya attend media screening". www.pulse.ng (in Amẹ́ríka Ínglish). 5 April 2017. Retrieved 3 November 2019.