Jump to content

Tunde Kelani

From Wikipedia
Tunde Kelani
pesin
Industrycinema of Nigeria, film industry Chenj-am
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija, British Nigerian Chenj-am
Fest nemTunde Chenj-am
Wen dem bon am26 February 1948 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dufilm director, filmmaker Chenj-am
Wie e go skulLondon Film School, Abeokuta Grammar School Chenj-am
Academic degreediploma Chenj-am
Academic majoracademic degree Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
E pipulYoruba pipul Chenj-am
Notable workD narrow path Chenj-am
Awod wey e koletAfrica Movie Academy Awards Chenj-am
Official websitehttp://mainframemovies.tv, http://mainframemovies.tv/ Chenj-am
Related categoryCategory:Films directed by Tunde Kelani Chenj-am
Personal pronounL485 Chenj-am

Tunde Kelani (dem bon am on 26 February 1948) wey plenti pipu sabi as TK, na Naija fim meka, wey don dey for di wok for plenti years. TK lik mek e e dey let pipu sabi Naija kolsho for im wok.

Plenti pipu sabi TK wel wel bikos of di kain wey e dey stodi buk wey dem rait an kon chenj am to fim, som of im wok na; Ko se Gbe, O le ku, Thunder Bolt, The Narrow Path, White Handkerchief, Maami an Dazzling Mirage.[1][2]

Wen e dey smol e liv wit im gran mama insaid Abeokuta wey mek am sabi yoruba kolsho wel wel, e stil go len for London Film Festival wey mek am sabi in wok wey e dey du wel wel.

Hau e tek stat life[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Tunde Kilani for Legos, but wen e dey five years old e go liv wit im gran papa an mama for Abeokuta, Ogun Stet. E go Oke Ona primari skul wey dey Ikija, Abeokuta, an e du im sekondri edukashon for Abeokuta Grammar School.

Som of im wok[chenj-am | chenj-am for orijin]

Year Film Role Notes
1982 Orun Mooru as a cinematographer
1993 Ti Oluwa Nile 1
Ti Oluwa Nile 2 Director starring; Grace Oyin Adejobi, Kareem Adepoju, Dele Odule
Ti Oluwa Nile 3
1994 Ayo Ni Mofe Director starring: Bola Obot, Yomi Ogunmola, Yinka Oyedepo
Ayo Ni Mofe 2
1995 Koseegbe Director starring: Toyin Adegbola, Laide Adewale, Master Ajuwon
1997 O Le Ku Director starring: Tunde Adegbola, Deji Adenuga, Laide Adewale
1999 Saworoide
2000 The White Handkerchief Director/Producer starring: Yinka Akanbi, Kemi Akanni, Yemi Akomolafe
2001 Thunderbolt: Magun Director/Producer starring: Uche Ama Abriel, Bose Aderibigbe, Bukky Ajayi
2002 Agogo Eewo Director/Producer starring: Gbenga Adebayo, Aderemi Adedeji, Tunde Adegbola
2004 The Campus Queen Director starring: Henry Abba, Segun Adefila
2006 Abeni Director/Producer starring: Kareem Adepoju
The Narrow Path Director/Producer
2008 Life in Slow Motion Director/Producer
2010 Arugba Director/Producer
2011 Maami Director/Producer
2015 Dazzling Mirage Director/Producer
2021 Ayinla Director starring: Lateef Adedimeji, Bimbo Ademoye

Wia dem gada tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. "Interview with Tunde Kelani". MasterClass on Nollywood, British Film Institute. Archived from the original on 2014-09-11. Retrieved 2024-06-25.
  2. "Tunde Kelani". Africa Movie Academy Awards. Archived from the original on 2014-02-22. Retrieved 2024-06-25.