University of Lagos

From Wikipedia
University of Lagos
university
Inception1962 Chenj-am
NameUnilag Chenj-am
Official nameUniversity of Lagos Chenj-am
Native labelUniversity of Lagos Chenj-am
Nik-nemAkokites Chenj-am
AffiliationAssociation of African Universities Chenj-am
Sportgymnastics Chenj-am
Named afterLagos State Chenj-am
Motto textIn deed and in truth Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
Located in the administrative territorial entityLagos Chenj-am
Coordinate location6°31′0″N 3°23′10″E Chenj-am
Memba ofAssociation of African Universities, Association of Commonwealth Universities, Agence universitaire de la Francophonie Chenj-am
Language of work or nameEnglish langwej Chenj-am
Language usedEnglish langwej Chenj-am
Official websitehttp://www.unilag.edu.ng/ Chenj-am
Official colorgold, maroon Chenj-am
Map

University of Lagos wey pipul dey kol UNILAG na one big yunivasiti wey dey for Naija. Pipul sabi di yunivasiti wel wel for Naijá an Afrika, Dem stat di skul for 1962. Di skul kolo na maron an gold. UNILAG na one of the fest yunivasiti wey dey fom in Naijá an e dey top amog di univasiti wey dey put mouth for edukeshion mata for di wold. UNILAG vet three kampos in Lagos Mainland. Two of di three kampus dey Yaba (di main kampos dey Akoka an di niu one dey for wie School of Radiography dey bifor bifor), UNILAG kolej of medisin dey Idi-Araba for Surulere. Na lagun wota raund di main kampus an all di land for dia na 802 acres of land. Di yunivasiti dey kolet ova 9,000 niu student evri year an na ova 57,000 student dey di skul. One komiti wey luk into moni mata from 2016 go rish 2020 tok sey di oga kpata-kpata for di skul dey chop moni an du mago-mago an dey kom sey mek di skul klos all di akaunt wey dey for bank. For 7 October 2020, Folasade Ogunsola bikom di fest wuman to bi di Vice Chancellor of UNILAG